KIZZ DANIEL

- Padi Lyrics / with translations

Padi lyrics English translation
Letra de Padi en traducción al Español
Paroles de Padi traduction Française
Letra de Padi tradução Portuguesa
Padi songtexte Deutsche Übersetzung
Testo di Padi tradotto in Italiano
Padiの歌詞 日本語訳
Padi şarkı sözleri Türkçe çeviri
Текст песни Padi на русском языке.
Tekst piosenki Padi po polsku
Padi 가사 한국어 번역
Padi-tekst Norsk oversettelse
Lirik Padi terjemahan bahasa Indonesia
Padi गाने के बोल का हिंदी अनुवाद
Padi songtekst Nederlandse vertaling
Στίχοι Padi Ελληνική μετάφραση
Padi-texten till Svensk översättning
เนื้อเพลง Padi คำแปลภาษาไทย
كلمات أغنية Padi مترجمة إلى اللغة العربية
Padi歌詞中文翻譯
[Intro]
No One
No One
Runtinz badder producer
Goddamit

[Verse 1]
See I follow my padi to greet you
And na so I begin to dey free with you
If my padi commot I go chill with you
'Cause all my feelings agree with you
I for like to borrow a kiss
Make baba God no make padi notice
See na my padi I know he dey cheat you
Girl am ready to talk am for front
[Chorus]
Abeg oh ooh ooh ooh padi woo
Abeg oh ooh ooh ooh padi woo
Mama warn me I know ooh ooh
Wetin worry me I no know
Papa warn me I know ooh ooh
Wetin worry me I no know

[Verse 2]
Omalicha Biko follow your heart
And you can follow me chat
I go save your number as Mariam so padi no go fit know
Wa
E fit be like I toast you
But tomorrow I fit bone
E no mean say I no Love you
Na for say padi dey date

[Chorus]
Abeg oh ooh ooh ooh padi woo
Abeg oh ooh ooh ooh padi woo
Mama warn me I know oo oo
Wetin worry me I no know
Papa warn me I know oo oo
Wetin worry me I no know
[Verse 3]
Oh yea am ready
We can go to Ghana for the wedding
I get padi for Ghana wey know you
So Inlaw things are ready
Before the matter go long
And before the tailour go start to dey come
Show me your backside show me your front
So I fit to know wetin go kill me o
Aaaalooo o
Story wey dey touch
Again
Aaaalooo o
I say story wey dey touch

[Chorus]
Abeg oh ooh ooh ooh padi woo
Abeg oh ooh ooh ooh padi woo
Mama warn me I know ooh ooh
Wetin worry me I no know
Papa warn me I know oo oo
Wetin worry me I no know

[Outro]
Abeg ooh padi woo
Abeg o oo oo oo padi woo
Mama warn me I know ooh ooh
Papa warn me I know ooh ooh
Me I know ooh

Watch Kizz Daniel Padi video

Facts about Padi

✔️

When was Padi released?


Padi is first released on June 25, 2020 as part of Kizz Daniel's album "King of Love" which includes 17 tracks in total. This song is the 13rd track on this album.
✔️

Which genre is Padi?


Padi falls under the genre Worldwide.
✔️

How long is the song Padi?


Padi song length is 2 minutes and 44 seconds.
Hottest Lyrics with Videos
01176cdd33dd743d0eea23a64a95d20c
these lyrics are submitted by gsba3
Record Label(s): 2020 Flyboy Inc
Official lyrics by
Rate Padi by Kizz Daniel (current rating: 6.85)
12345678910

Meaning to "Padi" song lyrics

captcha
Characters count : / 50
play youtube video
Padi
Kizz Daniel
Latest Posts