KHAID

- Marry Lyrics (Feat. Shallipopi) / with translations

Marry lyrics English translation
Letra de Marry en traducción al Español
Paroles de Marry traduction Française
Letra de Marry tradução Portuguesa
Marry songtexte Deutsche Übersetzung
Testo di Marry tradotto in Italiano
Marryの歌詞 日本語訳
Marry şarkı sözleri Türkçe çeviri
Текст песни Marry на русском языке.
Tekst piosenki Marry po polsku
Marry 가사 한국어 번역
Marry-tekst Norsk oversettelse
Lirik Marry terjemahan bahasa Indonesia
Marry गाने के बोल का हिंदी अनुवाद
Marry songtekst Nederlandse vertaling
Στίχοι Marry Ελληνική μετάφραση
Marry-texten till Svensk översättning
เนื้อเพลง Marry คำแปลภาษาไทย
كلمات أغنية Marry مترجمة إلى اللغة العربية
Marry歌詞中文翻譯
Sig!
Sig sig sig sig
Dem call me Shallipopi
Who dey check and balance am
Signal!!

I carry two fine girls wey I jam for club
One of them na Tiwa
Before I look my left hand side I see say I carry Phyna
Hmm Johnny just come Lagos him carry girls go lodge for Osapa
Odogwu don start dorime inside club I go gats call Burna
Wawa
When will you marry o
When will you marry o
She follow Jazzy o
She carry zaddy
With seven Alhaji o
With seven Alhaji o
When will you marry my girl make we go faaji my

Ogologoma
Follow me reach house
Ogologoma
No gimme distance
Ogologoma
Put me for instance
Say I chooke your pin mouth
Say dash you like three land ooo

But your belle don big pass you
You say you get 2 sugar daddies
Bad belle inside pencil
I swear your eyes e go see something
If I just enter lasu
Spend all my money on top shawtties
Orobo lepa
Gawu ooo
Orobo lepa
Gawu ooo
Normally
I dey on soft
Me and my baby
We dey on top
Knock knock knock
Who's at the door
Pop my Rose
As the bottle dey pour on the floor
I go clean am
I saw this fine girl add me on insta
If you leave me
I might go with you sister
Be my Mrs
I be your Mr
Astalavista
It's nice to meet ya, meet ya
Too much vibe
Then I switch am
Can you be my baby for instance
Follow you no matter the distance
You bad you bad
Pull your pant
Make I shift am

See as you give me ginger
Dey make me shiver
When I no get shisha
Come be my wrisler
I carry two fine girls wey I jam for club
One of them na Tiwa
Before I look my left hand side I see say I carry phyna
Hmm Johnny just come Lagos him carry girls go lodge for osapa
Odogwu don start dorime inside club I go gats call Burna
Wawa

When will you marry o
When will you marry o
She follow jazzy o
She carry zaddy
With seven alhaji o
With seven alhaji o
When will you marry my girl make we go faji my

Ogologoma
Follow me reach house
Ogologoma
No gimme distance
Ogologoma
Put me for instance
Say I chook your pin mouth
Say dash you like three land ooo

Ogologoma
Follow me reach house
Ogologoma
No gimme distance
Ogologoma
Put me for instance
Say I chooke your pin mouth
Say dash you like three land ooo

Timi Jay on the track...

Watch Khaid Marry feat Shallipopi video

Facts about Marry

✔️

Who wrote Marry lyrics?


Marry is written by Khaid, Shallipopi.
✔️

When was Marry released?


It is first released on December 22, 2023.
✔️

Which genre is Marry?


Marry falls under the genre Afrobeats.
Hottest Lyrics with Videos
c98626407ed67e2e95b2ff4527739859
these lyrics are submitted by SHAZ3
Songwriter(s): Khaid, Shallipopi
Record Label(s): 2023 NEVILLE RECORDS
Official lyrics by
Rate Marry by Khaid (current rating: 7.86)
12345678910

Meaning to "Marry" song lyrics

captcha
Characters count : / 50
play youtube video
Marry
Khaid
Latest Posts