FIREBOY DML


Yawa Lyrics

Man on a mission
I see no competition
And I mind my business
God is my witness
They don't see my vision
Ọmọ ologo jẹjẹ mi mo n lọ o
One in a million
Wetin dem talk say I do now?

Yawa dey oh
Yawa dey oh
Yawa dey oh
Oj'ojumọ lọ n s'ọrọ mi
Jẹ kan maa nue nue nue
Yawa dey oh
Yawa dey oh
Yawa dey oh
Oj'ojumọ lọ n s'ọrọ mi
Jẹ kan maa nue nue nue
Ki lo tun de, ki lo tun de
Ki lẹ tun fye, ki ni mo ṣe?
I dey jẹjẹly go my way
But dem say, dem say
Ki lo wa de, ki lo wa de
Ki lẹ tun fẹ, ki ni mo ṣe?
I dey jẹjẹly go my way
Anything, anything I say
Dem say

Yawa dey oh
Yawa dey oh
Yawa dey oh
Oj'ojumọ lọ n s'ọrọ mi
Jẹ kan maa nue nue nue
Yawa dey oh
Yawa dey oh
Yawa dey oh
Oj'ojumọ lọ n s'ọrọ mi
Jẹ kan maa nue nue nuе

Jẹ kan maa sọ lọ
I no fit dull, I no kill person, oh
Mi o n ṣ'ọmọ isọlọ
I be sure, boy
I no thiеf person own
Enter my convoy
We dey burn up
I don dey smoke igbo
One bang tun ti roll up
Mo ti jogor
I no see person, oh
Don't give a f*ck anything you talk
I did more than enough, I've been on the block
I've been giving it all on the dance floor
24/7 'round the clock and I swear to God (Ouu!)
Awon t'emi wan gbọ mi gan
365 days we dey burn it up
Life on the road always on the go
We dey cho! dey rigimarol
Ọmọ

Ki lo tun de, ki lo tun de
Ki lẹ tun fye, ki ni mo ṣe?
I dey jẹjẹly go my way
But dem say, dem say
Ki lo wa de, ki lo wa de
Ki lẹ tun fẹ, ki ni mo ṣe?
I dey jẹjẹly go my way
Anything, anything I say
Dem say

Yawa dey oh
Yawa dey oh
Yawa dey oh
Oj'ojumọ lọ n s'ọrọ mi
Jẹ kan maa nue nue nue
Yawa dey oh
Yawa dey oh
Yawa dey oh
Oj'ojumọ lọ n s'ọrọ mi
Jẹ kan maa nue nue nue

Watch Fireboy Dml Yawa video
Hottest Lyrics with Videos
f4199d8b70796f70d19b69af893bcf5f

check amazon for Yawa mp3 download
these lyrics are submitted by MXM3
Songwriter(s): Fireboy DML
Record Label(s): 2023 YBNL Nation EMPIRE
Official lyrics by

Rate Yawa by Fireboy Dml (current rating: N/A)
12345678910
Meaning to "Yawa" song lyrics
captcha
Characters count : / 50
Latest Posts