FIREBOY DML

- Bandana Lyrics / with translations

Bandana lyrics English translation
Letra de Bandana en traducción al Español
Paroles de Bandana traduction Française
Letra de Bandana tradução Portuguesa
Bandana songtexte Deutsche Übersetzung
Testo di Bandana tradotto in Italiano
Bandanaの歌詞 日本語訳
Bandana şarkı sözleri Türkçe çeviri
Текст песни Bandana на русском языке.
Tekst piosenki Bandana po polsku
Bandana 가사 한국어 번역
Bandana-tekst Norsk oversettelse
Lirik Bandana terjemahan bahasa Indonesia
Bandana गाने के बोल का हिंदी अनुवाद
Bandana songtekst Nederlandse vertaling
Στίχοι Bandana Ελληνική μετάφραση
Bandana-texten till Svensk översättning
เนื้อเพลง Bandana คำแปลภาษาไทย
كلمات أغنية Bandana مترجمة إلى اللغة العربية
Bandana歌詞中文翻譯
[Intro]
P-

[Pre-Chorus: Fireboy DML]
Lowkey
All of them don dey notice
I'm not joking
All my guys dem dem know me
Since ‘06
I've been writing this story
I no be OG
But if you ask dem, dem know me
[Verse 1: Fireboy DML]
I no dey blow trees
Orin lo n yi mi lori
Music chose me
Just know this and know peace
I dey lowkey
But I'm never lonely
Sexy ladies
Come whine fi me slowly

[Chorus: Asake]
Na the love wey I see
Na him wey give me liver
I be ghetto boy I be sinner
Fear nobody only Jehovah
And I thank the lord I dey go far
Usain Bolt, mo d'aleba
Shoutout si awon temi ninu Shitta
Bandana lori bi ti 2 Pac
Midnight walkers, karashika
Dem never see me coming (Jo jo jo jo jo)
Oh coming (L'Eko)
Mo gbe wan ni ‘is coming' (E yeah, e yeah yeah o)
Naija boy wey dey go foreign (Dey go foreign)
Wey go foreign (Dey go foreign)
Oshe Mr. Money
[Verse 2: Fireboy DML]
I'm never weak
I never cease
Till eternity
I'm on fire
My legacy will not die
My family is for life
Where dem dey?
Who dem be? (Awon da?)
Dem go craze
Dem go tire
Dem go say
Dem go say
Dem no know wetin dey sup

[Pre Chorus: Fireboy DML]
But lowkey
All of them don dey notice
I'm not joking
All my guys dem dem know me
Since ‘06
I've been writing this story
I no be OG
But if you ask dem, dem know me (Gi gi gi- giddem)

[Chorus: Asake]
Na the love wey I see
Na him wey give me liver
I be ghetto boy I be sinner
Fear nobody only Jehovah
And I thank the lord I dey go far
Usain Bolt, mo d'aleba
Shoutout si awon temi ninu Shitta
Bandana lori bi ti 2 Pac
Midnight walkers, karashika
Dem never see me coming (Jo jo jo jo jo)
Oh coming (L'Eko)
Mo gbe wan ni ‘is coming' (E yeah, e yeah yeah o)
Naija boy wey dey go foreign (Dey go foreign)
Wey go foreign (Dey go foreign)
Oshe Mr. Money
Dem never see me coming
See me coming
Mo gbe wan ni is coming
Naija boy wey dey go foreign
Wey go foreign
Oshe Mr. Money

Watch Fireboy Dml Bandana video

Facts about Bandana

✔️

Who wrote Bandana lyrics?


Bandana is written by Fireboy Dml, Asake.
✔️

When was Bandana released?


It is first released on August 05, 2022 as part of Fireboy Dml's album "Playboy" which includes 14 tracks in total. This song is the 1st track on this album.
✔️

Which genre is Bandana?


Bandana falls under the genre Worldwide.
✔️

How long is the song Bandana?


Bandana song length is 2 minutes and 58 seconds.
Hottest Lyrics with Videos
97a4b8b1418e48e9e61ba47dcd37532d
these lyrics are submitted by GGEN3
Songwriter(s): Fireboy DML, Asake
Record Label(s): 2022 YBNL Nation EMPIRE
Official lyrics by
Rate Bandana by Fireboy Dml (current rating: 7.22)
12345678910

Meaning to "Bandana" song lyrics

captcha
Characters count : / 50
Latest Posts