play youtube video
Sorry Sorry
Femi Kuti
Dem Bobo Beng Beng Beng

FEMI KUTI

- Sorry Sorry Lyrics

If my eyes no decieve me
and na true be things my ears dey hear
politicians and soldiers make e meeting
Our country dem wan repair
dem dey make like say
dem know o know
say na dem a spoil our country so
as dem dey dabaru am dey o
na so my people dey follow o o

i sorry sorry o, i sorry for Nigeria,
i sorry sorry o, i sorry for Africa
sorry sorry o
i sorry sorry o, i sorry for Nigeria,
i sorry sorry o, i sorry for Africa
sorry sorry o

As we [never get decided]...

Look my friends
dem no like to hear word
na to dey follow follow, follow dem enemies
like zombie, dem dey go dey march dey go
dey fight for other people
wey spoil Nigeria so
these politicians and soldiers
dem be one and the same
no one different [from] the other
my people no wan know
but with kind of leaders
Africa no get hope
Africans will suffer
we go suffer reach our bone

i sorry sorry o, i sorry for Nigeria,
i sorry sorry o, e gba mi o
sorry sorry o
i sorry sorry o, i sorry for Nigeria,
i sorry sorry o, i sorry for Africa

i sorry sorry o, e gba mi o

Watch Femi Kuti Sorry Sorry video

Facts about Sorry Sorry

✔️

When was Sorry Sorry released?


Sorry Sorry is first released in 1998 as part of Femi Kuti's album "Shoki Shoki" which includes 12 tracks in total. This song is the 6th track on this album.
✔️

Which genre is Sorry Sorry?


Sorry Sorry falls under the genre World.
✔️

How long is the song Sorry Sorry?


Sorry Sorry song length is 6 minutes and 41 seconds.
Hottest Lyrics with Videos
85ceb3406ddc53a523b07d478a65fac8

check amazon for Sorry Sorry mp3 download
these lyrics are submitted by kaan
Record Label(s): 2000 Geffen Records
Official lyrics by

Rate Sorry Sorry by Femi Kuti (current rating: 7.19)
12345678910

Meaning to "Sorry Sorry" song lyrics

captcha
Characters count : / 50
Latest Posts