play youtube video
Dem Bobo
Femi Kuti
Sorry Sorry Beng Beng Beng

FEMI KUTI

- Dem Bobo Lyrics

Verse 1
Yesterday, Dem tell us sey,
Sey today, na we go gain
So we struggle, suffer dey,
For this new democratic change
But the truth of the matter be sey,
Dem disguise another way
To continue their crooked ways

Oh Yes! Dem bobo!

Chorus
Dem bobo your mama!
Dem bobo your papa!
Dem bobo your mama!
Dem bobo your papa!
Dem bobo your grandmama!
Dem bobo your grandpapa!
Dem bobo the market women!
Dem bobo you journalist!
The human right activists!
In the name of DEMOCRACY!
Dem bobo your mama ahahaha ahaha!

Verse 2
For tomorrow, they make us wait
Then again, we wait in vain
So many troubles in the rain
To make this a proper mighty change
But the truth of the matter be sey,
Dem disguise another way.
To continue their crooked ways

Repeat Chorus

Watch Femi Kuti Dem Bobo video

Facts about Dem Bobo

✔️

When was Dem Bobo released?


Dem Bobo is first released in 2010 as part of Femi Kuti's album "Africa for Africa" which includes 14 tracks in total. This song is the opening track on this album.
✔️

Which genre is Dem Bobo?


Dem Bobo falls under the genre World.
✔️

How long is the song Dem Bobo?


Dem Bobo song length is 4 minutes and 34 seconds.
Hottest Lyrics with Videos
4d6d5ed2d7c8b35aed219909841f28e6

check amazon for Dem Bobo mp3 download
these lyrics are submitted by kaan
Record Label(s): 2011 Knitting Factory Records Inc
Official lyrics by

Rate Dem Bobo by Femi Kuti (current rating: 8)
12345678910

Meaning to "Dem Bobo" song lyrics

captcha
Characters count : / 50
Latest Posts