BURNA BOY

- Spiritual Lyrics

It's Kel-P vibes

[Hook]
I no dey find their trouble
I no dey find their trouble
I no dey find their trouble
I just dey face my hustle
See, when you start them go yinmu
Then them go start to dey love you
Ahh, ahh, ahh, ahh, spiritual, highly spiritual
Ooh, ooh, ooh, ooh, spiritual, highly spiritual

[Verse 1]
Omo I don tire, tire, tire, tire
Tell them no, me nuh holding back
See I fit wire, wire, wire, wire
All the money wey dey my bank
Just to show you that I'm for real
You know its not hard to find me
I been on the road and men are slow down
But I run with the program

[Pre-hook]
Said all my people spiritual
Ori won kpe
Ta ba wole
Je ko wo wa pe
Said all my people spiritual
Ori won kpe
Ya ba wole
JE ko wo wa pe
[Hook]
I no dey find their trouble
I no dey find their trouble
I no dey find their trouble
I just dey face my hustle
See, when you start them go yinmu
Then them go start to dey love you
Spiritual, highly spiritual
Ooh, ooh, spiritual, highly spiritual

[Verse 2]
Girl a whine 'pon me, uh
Me Shine like a diamond ring
Them go dey never shine pon by me
Girl you know say man a Real stylist
Dem never seen a style like this, uh
The girl wanna have my kids, uh
She wan' live her life like this
'Cause she know say everything nice and crisp

[Pre-hook]
Said all my people spiritual
Ori won kpe
Ta ba wole
Je ko wo wa pe
Said all my people spiritual
Ori won kpe
Ta ba wole
Je ko wo wa pe
[Hook]
I no dey find their trouble
I no dey find their trouble
I no dey find their trouble
I just dey face my hustle
See, when you start them go yinmu
Then them go start to dey love you
Spiritual, highly spiritual
Ooh, ooh, spiritual, highly spiritual

[Outro: Bose Ogulu]
And, the message from Burna I believe would be that every black person should please remember you were Africans before you became anything else

Watch Burna Boy Spiritual video

Facts about Spiritual

✔️

Who wrote Spiritual lyrics?


Spiritual is written and performed by Burna Boy.
✔️

When was Spiritual released?


It is first released on July 25, 2019 as part of Burna Boy's album "African Giant" which includes 19 tracks in total. This song is the 18th track on this album.
✔️

Which genre is Spiritual?


Spiritual falls under the genres Hip-Hop, Rap.
✔️

How long is the song Spiritual?


Spiritual song length is 3 minutes and 41 seconds.
Hottest Lyrics with Videos
9ef20fb44595904de6b805b2e766fd06

check amazon for Spiritual mp3 download
these lyrics are submitted by gsba3
Songwriter(s): Burna Boy
Record Label(s): 2019 Atlantic Recording Corporation for the United States and WEA International Inc for the world outside of the United States excluding Africa A Wa
Official lyrics by

Rate Spiritual by Burna Boy (current rating: 7.41)
12345678910

Meaning to "Spiritual" song lyrics

captcha
Characters count : / 50
Latest Posts