BURNA BOY

- Common Person Lyrics / with translations

Common Person lyrics English translation
Letra de Common Person en traducción al Español
Paroles de Common Person traduction Française
Letra de Common Person tradução Portuguesa
Common Person songtexte Deutsche Übersetzung
Testo di Common Person tradotto in Italiano
Common Personの歌詞 日本語訳
Common Person şarkı sözleri Türkçe çeviri
Текст песни Common Person на русском языке.
Tekst piosenki Common Person po polsku
Common Person 가사 한국어 번역
Common Person-tekst Norsk oversettelse
Lirik Common Person terjemahan bahasa Indonesia
Common Person गाने के बोल का हिंदी अनुवाद
Common Person songtekst Nederlandse vertaling
Στίχοι Common Person Ελληνική μετάφραση
Common Person-texten till Svensk översättning
เนื้อเพลง Common Person คำแปลภาษาไทย
كلمات أغنية Common Person مترجمة إلى اللغة العربية
Common Person歌詞中文翻譯
[Intro]
(Bong)
(Bong killa)

[Verse 1]
Na me wey dey clean una house
Na me wey dey wash una car
Na me wey dey cook ununu
Na me wey dey wash una cloth
Na me wey dey work for your shop
Na me wey dey hawk ununu
[Chorus]
I be common person, but my happiness, oh, still be my own
Everybody get role, no mean say your own role passin' my own

[Chorus]
I be common person, but my happiness, oh, still be my own
Everybody get role, no mean say your own role passin' my own

[Verse 2]
Because na God, I dey put all my faith, food for my plate
Fit no do mе jo
Mm, balanso
Even as things no dey go my way
Even in days whеre no get nothing at all
Mm, balanso

[Verse 3]
Na me wey dey drive your bus
Na me wey drive your keke
Mm, balanso
Na me wey dey run around
Na me do the job
Mm, balanso

[Instrumental Break]
[Chorus]
I be common person, but my happiness, oh, still be my own
Everybody get role, no mean say your own role passin' my own

Watch Burna Boy Common Person video

Facts about Common Person

✔️

Who wrote Common Person lyrics?


Common Person is written by Alli Odunayo, Burna Boy.
✔️

When was Common Person released?


It is first released on June 30, 2022 as part of Burna Boy's album "Love, Damini" which includes 19 tracks in total. This song is the 15th track on this album.
✔️

Which genre is Common Person?


Common Person falls under the genre Worldwide.
✔️

How long is the song Common Person?


Common Person song length is 3 minutes and 30 seconds.
Hottest Lyrics with Videos
1983ba2b4558f74af2629c8bf4688659
these lyrics are submitted by GGEN3
Songwriter(s): Alli Odunayo, Burna Boy
Record Label(s): 2022 Atlantic Recording Corporation
Official lyrics by
Rate Common Person by Burna Boy (current rating: 6.82)
12345678910

Meaning to "Common Person" song lyrics

captcha
Characters count : / 50
Latest Posts