BRACKET

- No Time Ft P Square Lyrics

No time eh ah
na bracket eh
ape planet
peter and paul
dey don kolo eh
na na

No time eh
that's why me I say make i yarn tori eh
the thing the thing wey dey vex me eh
na the same thing wey dey vex you eh
For this world, the good dey die
and for the bad, na them dey survive.
See I don try make I ask God why
e con be like say i dey waste my time
oya everybody make una dey joli eh
make una throw una hands in the air
if you wan do good
make you go cold eh
without it, some people go scatter your brain

na this thing wey dey make me
kolo eh >3x
this thing wey dey make me
kolo eh kolo eh
eh eh

i say na this thing wey dey make me
kolo eh >3x
this thing wey dey make me
kolo eh kolo eh
eh eh

Na this thing dey make me kolo eh
better thing better thing no dey last eh
if you dey hear me,
no doubt me eh .
Believe me that na true story eh
walahi
everybody no time eh
see our name na the bracket.
Before, we do that song happy day
but now we don comot with
yori yori eh

I say everybody make una dey joli eh
make una throw una hands in the air
If you wan do good,
make you go cold eh
without it, some people go blow off your brain.
na this thing wey dey make me
kolo eh >3x
this thing wey dey make me
kolo eh kolo eh
eh eh

i say na this thing wey dey make me
kolo eh >3x
this thing wey dey make me
kolo eh kolo eh
eh eh

Se una dey see
as peter and paul and bracket
them don dey go
I remember when we do gbedu last night
them don kolo
them say we no sabi sing eh
some say na only dance we dey dance eh
we con bring back bizzy body eh
temptation
them say na copy copy na copy copy eh
we go back again and bring do me
and roll it eh
with a good video
wetin remain eh?

na this thing wey dey make me
kolo eh >3x
this thing wey dey make me
kolo eh kolo eh
eh eh

i say na this thing wey dey make me
kolo eh >3x
this thing wey dey make me
kolo eh kolo eh
eh eh

e ye ... (repeatedly)

Omo no time
better thing no dey last
no time eh
better thing better thing no dey last eh
na bracket eh
peter and paul don kolo eh
today na today
If e dey do you yori yori eh
everybody make una dey joli eh

make una throw una hands in the air

if you wan do good, make you go cold eh
without it, some people go take you dey play play

Watch Bracket No Time Ft P Square video

Facts about No Time Ft P Square

✔️

Who wrote No Time Ft P Square lyrics?


No Time Ft P Square is written by Peter Okoye, Paul Okoye, Iheanyichukwu Obumneme Ali, Nwachukwu Ibe Ozioko.
✔️

When was No Time Ft P Square released?


It is first released on April 22, 2009 as part of Bracket's album "Least Expected" which includes 11 tracks in total. This song is the 4th track on this album.
✔️

What is the meaning behind No Time Ft P Square lyrics?


When we think about the deeper meaning of the song, Bracket’s 'No Time' carries a message about the unfairness and difficulties of life in such a way that it is the good ones that suffer while the bad ones enjoy the good things of life. The repeating line 'kolo eh' is a metaphor for the maddening nature of these injustices and the hardships that people go through and it is a call for the listeners to discover happiness in the midst of the turmoil and to put their trust in God to get through the hard times. No time ft p square lyrics mainly present celebration, joy, party, reflection and nostalgia as the moods. The song does not only present the moods mentioned above but also the struggles of life, celebration and joy, faith and reliance on god, and transience of good things. The lyrics are free of any offensive language, adult themes, and violence. The content is appropriate for all ages and it deals with positive themes and ways of expressing happiness.
✔️

Which genre is No Time Ft P Square?


No Time Ft P Square falls under the genres R&B, Soul.
✔️

How long is the song No Time Ft P Square?


No Time Ft P Square song length is 3 minutes and 53 seconds.
Hottest Lyrics with Videos
f7671a434b897b8929f71babc28d9090

check amazon for No Time Ft P Square mp3 download
these lyrics are submitted by musixmatch3
Songwriter(s): Peter Okoye, Paul Okoye, Iheanyichukwu Obumneme Ali, Nwachukwu Ibe Ozioko
Record Label(s): 2009 CNMedia
Official lyrics by

Rate No Time Ft P Square by Bracket (current rating: 8.67)
12345678910

Meaning to "No Time Ft P Square" song lyrics

captcha
Characters count : / 50
Latest Posts