BLACK SHERIF

- Mariana Lyrics / with translations

Mariana lyrics English translation
Letra de Mariana en traducción al Español
Paroles de Mariana traduction Française
Letra de Mariana tradução Portuguesa
Mariana songtexte Deutsche Übersetzung
Testo di Mariana tradotto in Italiano
Marianaの歌詞 日本語訳
Mariana şarkı sözleri Türkçe çeviri
Текст песни Mariana на русском языке.
Tekst piosenki Mariana po polsku
Mariana 가사 한국어 번역
Mariana-tekst Norsk oversettelse
Lirik Mariana terjemahan bahasa Indonesia
Mariana गाने के बोल का हिंदी अनुवाद
Mariana songtekst Nederlandse vertaling
Στίχοι Mariana Ελληνική μετάφραση
Mariana-texten till Svensk översättning
เนื้อเพลง Mariana คำแปลภาษาไทย
كلمات أغنية Mariana مترجمة إلى اللغة العربية
Mariana歌詞中文翻譯
INTRO!
Huuhh Ahhh
Sad Man Story
Blacko Sheriiiiiff
Huuuhh Alll, Heyyy Mariana
Tell the boys make them back away
Fine skin girl make you be my bae
Come to my yard you go feel some things
Love catch me no be say adey play
Mariana, Mariana kill them
Girl wey dey crush all the mandem
No be lie ano be liar real thing
Ano dey like toli s3 you know me
Mariana, Mariana eh
You wey dey borst op my brain
Go tell your mom sey adey
Or she no remember my name
Mariana, Mariana eh
Think about you everyday
Please come accept my ring
Please come make we marry
Anodey like wahala but see how you do me wayo
From London to Ghana plenty girls but I chose you, 2×
Gyae ma nenko she be gold digger
)Mp3 love she dey want sika
Sika kakra mese)d) kakra
Ebi so we dey do am oh! Mariana
You wan kill me, you go shy
Wobe ku me af3re oo wae
If asay I love you, e no be lie
But why you dey stress me up and down
Mariana, Mariana eh
You wey dey borst op my brain
Go tell your mom sey adey
Or she no remember my name
Mariana, Mariana eh
Think about you everyday
Please come accept my ring
Please come make we marry
Anodey like wahala but see how you do me wayo
From London to Ghana plenty girls but I chose you, 2×
For your love ago kollo
You want kill me shey you know
Na your matter adey follow
You want die me shey you know! 2×
Anodey like wahala but see how you do me wayo
From London to Ghana plenty girls but I chose you, 2×

Watch Black Sherif Mariana video

Facts about Mariana

✔️

Who wrote Mariana lyrics?


Mariana is written and performed by Black Sherif.
Hottest Lyrics with Videos
ecbd3f7011e0a2d92ee8b8d61b2248ac
these lyrics are submitted by itunes3
Songwriter(s): Black Sherif

Official lyrics by
Rate Mariana by Black Sherif (current rating: 7.47)
12345678910

Meaning to "Mariana" song lyrics

captcha
Characters count : / 50
play youtube video
Mariana
Black Sherif
Official page Mariana video
Latest Posts