BELLA SHMURDA

- Vision 2020 Lyrics (Feat. Olamide) / with translations

Vision 2020 lyrics English translation
Letra de Vision 2020 en traducción al Español
Paroles de Vision 2020 traduction Française
Letra de Vision 2020 tradução Portuguesa
Vision 2020 songtexte Deutsche Übersetzung
Testo di Vision 2020 tradotto in Italiano
Vision 2020の歌詞 日本語訳
Vision 2020 şarkı sözleri Türkçe çeviri
Текст песни Vision 2020 на русском языке.
Tekst piosenki Vision 2020 po polsku
Vision 2020 가사 한국어 번역
Vision 2020-tekst Norsk oversettelse
Lirik Vision 2020 terjemahan bahasa Indonesia
Vision 2020 गाने के बोल का हिंदी अनुवाद
Vision 2020 songtekst Nederlandse vertaling
Στίχοι Vision 2020 Ελληνική μετάφραση
Vision 2020-texten till Svensk översättning
เนื้อเพลง Vision 2020 คำแปลภาษาไทย
كلمات أغنية Vision 2020 مترجمة إلى اللغة العربية
Vision 2020歌詞中文翻譯
Bella shurmda yee
Ye ye yee
ID CABASA ye ye ye

Ghetto where we hustle
Vision 2020
Our government dem promise
You know say boys go chop everyday we scamming
Hmmmm
All night no sleeping
Mo ya'wo lowo lati
I go Alaba I buy lappy
Hustle for 6 months I nor get money
Shout to my niggas wey dey sub for me

A problem shared is a problem solved
So I tell my nigga so we get them solved
So we get them solved
So we get them solved
A problem shared is a problem solved
So I tell my nigga so we get them solved
So we get them solved
So we get them solved

Mama call me say chinedu is balling
What are you doing son you are dulling
4 years in LASU is really nothing
Better get that money son we are starving
Omotena tell me say she don get belle
My man papa must to nor hear
I've been thinking ooo
I've been thinking ooo
I've been thinking
No way
Just want to see my friends in that Range Rover
When I pull up in that phantom tell bitches game over
Popping pills in a penthouse
Chilling on that cold night
Sukura like as she watch the poco dance ahan
She in love with that lifestyle
Bella shmurda
Everyday me ganja
Everyday me ganja ye ye

Ghetto where we hustle
Vision 2020
Our government dem promise
You know say boys go chop everyday we scamming
Hmmmm
All night no sleeping
Mo ya wo lowo lati
I go Alaba I buy lappy
Hustle for 6 months I nor get money
Shout to my niggas wey dey sub for me

A problem shared is a problem solved
So I tell my nigga
So we get them solved
So we get them solved
So we get them solved
A problem shared is a problem solved
So I tell my nigga
So we get them solved
So we get them solved
So we get them solved

Ye moti suffer
Moti jiya bi ti diya
Motun shaase ni madel kin le rowo di e
Abo lo ja si
Walahi I dey tell
Ti lion ba gbe ina wo ju mi
Mo ma dare
Mo ma dare
Oloun mo ma dare
Mo ti loose mummy daddy
Ewo ju mi eje
Ewo ju mi eje
Ejo ta la se
Kilagbe
Kilaju
Tori a wan kan ta ma je now
People dey tell me now
I too dey braga
I dey cut like dagger
Life a na Gaga
Ogologo
Oma kana like ogbonna
For winter or summer
Mnmarama no slow down
Won ko nipe mon para noni
Fira re sinu bata mi
Without money
No tissue paper ti ama fi tamba ta ba su
No soap to wash school uniform
Ina ku
A ma gba'we moju
Ama jeba ta be ji
Ilekun ile oro oun seun firigbo si
Ti igara bata ba duro
Iyen ko le dabo se
That why I'm out here with my brothers hustling
Yee
Hustle till the top
Won fe le mi ba
Won ro bo oma re mi aluko but emi ko
I thank God
I nor fall
I stand tall
Bo badoo
Bella shmurda
Awon omo tan so

Yeee
Aje wole mi aje
Owo wole mi owo
Ire wole mi ire
Ola wole mi ola
Yeee
Aje wole mi aje
Owo wole mi owo
Ire wole mi ire
Aje wole mi aje

Bella shmurda yee Ghetto boy
Baddosneh Ghetto boy
Aremo Gucci Ghetto boy
Pocolee Ghetto boy
Chris yaks Ghetto boy
Ojosneh Ghetto boy
LASUites Ghetto boy
Ye ye ye ye ye yeye

Watch Bella Shmurda Vision 2020 feat Olamide video
Hottest Lyrics with Videos
ef7691a7411317b52c68be87c405cf45
these lyrics are submitted by gsba3

Official lyrics by
Rate Vision 2020 by Bella Shmurda (current rating: 7.13)
12345678910

Meaning to "Vision 2020" song lyrics

captcha
Characters count : / 50
play youtube video
Vision 2020
Bella Shmurda
Latest Posts