play youtube video
New Born Fela
Bella Shmurda
My Friend My Brother Contraband

BELLA SHMURDA


New Born Fela Lyrics

[Verse 1]
Used to the good life
I never pray for the bad time
You know money good sha
Anything wey stress I no like sha
No thank me don't mention
I just wanna love you intentional
No pressure no tension
I just wan love you exceptional

[Pre-Chorus]
Motherf*cking Babylon
I no stop till I get enough
I no wait my journey long
Make the money full pass burdilon
I no girl wey dey use toy
I no care baby na your choice
And I fit but you don perignon
Nobody go run your marathon
[Chorus]
I be the new born Fela
Story teller, battery charger
Baby pana, for my mattеr, use kayamata
I know the matter, thе matter don't matter
I be naija don dada
Baby sho wapa , emi kon fela
Call me jigga, I no get dada
Love my cigar, do re mi fa so
Kalakuta ni mo wa sha
Hello!
Many things I see life ko ma easy

[Verse 2]
Oya kilotunfeso, abaso
Kulukulu so, miogbowon
Oya kilonso, mio ran wan
Miolejo, mio moto
Gongo aso, kutupa awu
Wangelewa tobarimi loru
Ayen lo to barimi l'osun
Kosewu na me go ball you

[Pre-Chorus]
Motherf*cking Babylon
I no stop till I get enough
I no wait my journey long
Make the money full pass burdilon
I no girl wey dey use toy
I no care baby na your choice
And I fit but you don perignon
Nobody go run your marathon
[Chorus]
I be the new born Fela
Story teller, battery charger
Baby pana, for my matter, use kayamata
I know the matter, the matter don't matter
Jesu go to calvary
No alawee, just for your sins
Don't make me your enemy
Many things I see, life koma easy

Watch Bella Shmurda New Born Fela video
Hottest Lyrics with Videos
d0106cdbe3d91a20879f4674d886f09b

check amazon for New Born Fela mp3 download
these lyrics are submitted by MXM3
Songwriter(s): Bella Shmurda
Record Label(s): 2022 Dangbana Republik, with exclusive license to ONErpm
Official lyrics by

Rate New Born Fela by Bella Shmurda (current rating: 7.60)
12345678910
Meaning to "New Born Fela" song lyrics
captcha
Characters count : / 50
Latest Posts