play youtube video
Only Me
2face Idibia

2FACE IDIBIA


Only Me Lyrics

Verse 1
If to say nah just me, I'll be
living like I don't care
Live my life unto nobody
dey here
If nah just me, I'll be doing
anyhow
Because nobody go dey here
to challenge me
Nobody supernatural
Live versus spirit of the
carnvial
The personality no matter
at all
Individuality cannot make
us tall
I sing, I sing, for all y'all
Don't let anybody push you
to the wall
Nah community na in make
us tall
Secret society na in break
us all
I don't want to be talking
like a preacher at all
I dont want to dey do as I sabi
pass all
I know say no be
everybody sabi play ball
But arise, o compatriot, if
Nigeria call
Some make you just dey do
your thing, make I do my
thing
Live and let living instead
of to be feeling like a king
On top of nothing, stop the
bragging on top the posing
Because you know say all
na vanity vanishing
Chorus 2x
Malo ro pe, omo pe
nikan lo ma lowo,
Malo ro pe no be gbogbowa
wey go make this money
Verse 2
I said, I said, I said who get ear, make
them hear
No go tell anybody say you
see me for here
If nah only me, you know
say I no go dey care
Just like everybody I wish
life was fair
Only me, there will be no
one for me to dare
Nobody to follow me,
scatter money in the air
No one to lean on in terms
of despair
Too much of everything, we
no want to share with with
It will be only me going to
the cinema
No girlfriend to tell once in
a while say 'free me ma'
But now I got Funke,
Enenu and Chidera
Cos I am the only superman
in the area
Some make you just dey do
your thing, make I do my
thing
Live and let living instead
of to be feeling like a king
On top of nothing, stop the
bragging on top the posing
Because you know say all
na vanity vanishing
Repeat Chorus 2x
Verse 3
If to say nah just me
Nobody go hear my story
Nobody complaining
Unto, nah just me
That's why we need love
and unity
So I sing, say say
Repeat Chorus 2x till
fade.

Watch 2face Idibia Only Me video
Hottest Lyrics with Videos
772050d1e21df1f66df578515405f14a

check amazon for Only Me mp3 download
these lyrics are submitted by Audu -War (oletoha)
these lyrics are last corrected by Ekora on March 23, 2017
Record Label(s): 2010 Hypertek Entertainment
Official lyrics by

Rate Only Me by 2face Idibia (current rating: 7.06)
12345678910
Meaning to "Only Me" song lyrics (3 meanings)
ademide adegoke May 18, 2012-7:15
0

2baba u are 2 much i love all ur concept of singing u are giveted from God.....love ya 2baba follow me on twitter @hadeystrous!!!
Ley16 May 13, 2012-13:39
0

2 baba i to gbadun u,i 8 dat guy die,2hel wit mikel obi and his formles,2baba u born 2 sing,ur african queen wordinx enable m 2 win my galfwend hrt,infact i lv 2face,may u live lng
Dum Sam March 11, 2011-7:35
0

U are just too great, 2baba. Bad belle people will see u going higher and higher everyday. I'm proud of U.
captcha
Characters count : / 50
Latest Posts