2FACE IDIBIA

- For Instance Lyrics

Jhii!

Eh!
Who dey
Wetin dey talk

Ooh
Chai

Eh!...No be small thing o...Eh
yeh!

Ala Oyi e!.. Ala Oyi e e!
Ala Oyi e!.. Ala Oyi e!
Eh!
see
For instance
Say i be the one wey dem give
chance
Say i be the one wey dey make
plans
For all man to benefit Abi
to make we disagree
to Abi to create chance
But now am not of importance
Cos now I am looking from a
distance
And That's why you give them the
chance
To do us ...and turns to victim
of circumstance
Them just dey ignore our
existence
Dey create excuse dey use excuse
to buy chance
Ai, dem no want know say we dey
Them dey use us dey play
All we get is a pursing glance

anytime we stand for resistance
when them in the act of
exploitance
Abi we just be living in a
trance, lord
oh! my God!
Ala Oyi e!

The thing, what am feeling
Is a feeling of love
And then you know say its so
so... Ala Oyi e!
In your house so
or you in a moto
and you dey a go slow s
... Ala Oyi e!
Feel like This thing is
affecting your being
And is killing your soul... Ala
Oyi e!
Ala oyi e for the thing wey you
see
Wey make you ala oyi eh
Ala oyi eh
See this type of thing we we dey
feel ing
dey make me dey want to dey to
dey... Ala Oyi e!
Even if I want to dey cheat
I go still go dey want to dey to
dey.. Ala Oyi e!
Stand look around you
And I bet you, you go want to
dey to dey... Ala Oyi e!
Ala Oyi e! for the thing wey u
see wey make you Ala Oyi e!

For instance
Say emi ni Baale of Nigerians
Shey I go dey respect your own
stance
Shey I go create the scenery for
better to plenty
To dey Make we dey give chance
Instead of to dey pack the money
go France
dey make suffer to full in
abundance
dey make me to wan run away
To a place wey e be say
I go dey feel like to break
dance
Where dem go respect my skills
for instance
Where dem go no go just dey, dey
play pranks
On top the people wey work the
way
Wey give them the key
To the door to the substance
Wey dem just dey use with
freelance
Their looting no dey give us
assurance
Repentance no dey their plans eh
create annoyance for my heart So
Ala Oyi e!

See what am feeling
Is a feeling of love
And then you know say is so
so... Ala Oyi e!
In your house so
Or you in a moto
and you dey a go slow so... Ala
Oyi e!
Feel like This thing is
affecting your being
And is killing your soul... Ala
Oyi e!
Ala oyi e for the thing wey you
see
Wey make you Ala oyi e
Ala oyi e
See this type of thing we we dey
feel ing
dey make me dey want to dey to
dey... Ala Oyi e!
Even if I want to dey cheat
I go still go dey want to dey to
dey... Ala Oyi e!
Stand look around you
And I bet you, you go want to
dey to dey... Ala Oyi e!.
Ala Oyi e! for the thing wey u
see wey make you Ala Oyi e!
Ala Oyi e e e!
Ala Oyi e e e!...

Make we dey give chance...
Instead of gather money dey
France...
Ai! hmnn Not to dey come
dance...
Ei, bale of Nigerians
Ala Oyi e!
Ala Oyi e e e!... Ala Oyi e e
e!... Ala Oyi e e e e!

Chineke me
Ala Oyi e e e e!
[Till fade

Watch 2face Idibia For Instance video

Facts about For Instance

✔️

Who wrote For Instance lyrics?


For Instance is written by Innocent Idibia, Ojb Jezreel.
✔️

When was For Instance released?


It is first released on September 05, 2006.
✔️

What is the meaning behind For Instance lyrics?


When we search for the deeper meaning hidden within the lines, 'For Instance' is a song by 2Face Idibia that highlights the issues of society and corruption in Nigeria while criticizing it at the same time. The singers are expressing their dissatisfaction with the system and their desire for a change, thus bringing to the fore the need to fight against injustice and to demand accountability for a better future. For instance, lyrics can mainly be categorized as social commentary, empowerment, and anger showing through reflection. The song, however, is still talking about social injustice, disillusionment, and a call for unity and action at the same time. The lyrics reflect social commentary themes and frustration with the problems of society which might not be appropriate for younger kids without parental guidance. There are no direct mentions of violence, sex, or drug use but the mature themes imply that parents should screen the content.
✔️

Which genre is For Instance?


For Instance falls under the genres Hip-Hop, Rap.
Hottest Lyrics with Videos
5339fa25c49bc5c402f527498b458d13

check amazon for For Instance mp3 download
these lyrics are last corrected by stone
Songwriter(s): Innocent Idibia, Ojb Jezreel
Record Label(s): 2006 Kennis Music
Official lyrics by

Rate For Instance by 2face Idibia (current rating: 7.33)
12345678910

Meaning to "For Instance" song lyrics

captcha
Characters count : / 50
Latest Posts