play youtube video
No Sleeping
1da Banton
No Wahala Summer Love

1DA BANTON

- No Sleeping Lyrics (feat. Zlatan)

[Intro: Zlatan & 1da Banton]
Ibile
Kapaichumarimarichupaco
Ayii
Casablanca the catamatofia

[Verse 1: 1da Banton]
You see this life I dey live
I dey try to dey jaiye lo
O da na
In everything wey I do
I dey try satisfy my soul
O da na
Hennessy for my cup DJ, play me the gongo aso
O da na
Call your girls and your guys
All of them, omo tell dem say aye Po
O da na
[Chorus: 1da Banton]
Because no sleeping tonight
Shayo dey my cup o
If I tell you what's up
I can't kill myself
I say no sleeping tonight
Shayo dey my cup o
Make I tell you what's up
I can't kill myself

[Verse 2: Zlatan]
Koronbe
Suffer no taya you abi abi
Garri never do you abi
You don see poor man wey get padi
You go pray make your life be like that abi
Mo shashe gba egun gba gbalabi
Na rich man dey gеt padi
Won sare wa mo o ri ibi da won si
Gbenusi ni won e fun won loti si
You wan makе dem call ballers
Make dem dey call your name
How many shayo you fit buy? charlie make we use your name
Je ka ma tikatika gbadun the party
All of my padi won ni Owo jatijati
You go fresh
You go confirm say money dey Lagos
You go enjoy
[Chorus: 1da Banton]
Because no sleeping tonight
Shayo dey my cup o
If I tell you what's up
I can't kill myself
I say no sleeping tonight
Shayo dey my cup o
Make I tell you what's up
I can't kill myself

[Outro: 1da Banton]
It's STG
Original 1da Banton dey here

Watch 1da Banton No Sleeping feat Zlatan video

Facts about No Sleeping

✔️

Who wrote No Sleeping lyrics?


No Sleeping is written by 1da Banton, Zlatan.
✔️

When was No Sleeping released?


It is first released on July 23, 2021 as part of 1da Banton's album "Original Vibe Machine" which includes 15 tracks in total. This song is the 5th track on this album.
✔️

Which genre is No Sleeping?


No Sleeping falls under the genre Worldwide.
✔️

How long is the song No Sleeping?


No Sleeping song length is 2 minutes and 45 seconds.
Hottest Lyrics with Videos
c6f3ee127ac9ead9a25e213cb725aefe

check amazon for No Sleeping mp3 download
these lyrics are submitted by itunes3
Songwriter(s): 1da Banton, Zlatan
Record Label(s): 2021 Squareball Ent Limited, with exclusive license to ONErpm
Official lyrics by

Rate No Sleeping by 1da Banton (current rating: 7)
12345678910

Meaning to "No Sleeping" song lyrics

captcha
Characters count : / 50
Latest Posts