YOUNG JONN

- Close Friends List Lyrics

[Verse 1]
Compromise never come so easy like this
Me I no dey whine my self
Me I no dey whine my self
One man food is another man poison
So I apologize for the things that I do my self
But me I no dey whine my self

[Pre-Chorus]
Captivate o, captivating
What you mean to me you don't even know
Round about o, round about
Turn me over o round about
Nigerian jollof o just like your love o
But too many thing way dem no tell us o
I be the kind of guy wey no dey jealous o
No be my fault say I famous o

[Chorus]
Oh my, oh my, oh my, oh my, oh my (Oh my)
My, oh my, oh my, oh my
Ọmọge put mе on your close friends list
Show me wеtin people no dey see
My, oh my, oh my
Oh my, oh my, oh my

[Verse 2]
Show me wetin people no dey see
Your back side look like letter C
Fine face, body bad, my type
Everybody know my type shit
My type shit
Ọmọ no go leave me on a solo solo
Ki lo ṣẹlẹ gan-an gan-an ba mi sọrọ sọrọ
Me I no wan dey whine myself o

[Pre-Chorus]
Captivate o, captivating
What you mean to me you don't even know
Round about o, round about
Turn me over o round about
Nigerian jollof o just like your love o
But too many thing way dem no tell us o
I be the kind of guy wey no dey jealous o
No be my fault say I famous o

[Chorus]
Oh my, oh my, oh my, oh my, oh my (Oh my)
My, oh my, oh my, oh my
Ọmọge put me on your close friends list
Show me wetin people no dey see
My, oh my, oh my
Oh my, oh my, oh my

Watch Young Jonn Close Friends List video
Hottest Lyrics with Videos
4ee20609baaa9fe956fb01e88ea0c09e

check amazon for Close Friends List mp3 download
these lyrics are submitted by gsba3

Official lyrics by

Rate Close Friends List by Young Jonn (current rating: 7.42)
12345678910

Meaning to "Close Friends List" song lyrics

captcha
Characters count : / 50
play youtube video
Close Friends List
Young Jonn
Close Friends List video
Latest Posts