WIZKID

- Ma Lo Lyrics / with translations

Ma Lo lyrics English translation
Letra de Ma Lo en traducción al Español
Paroles de Ma Lo traduction Française
Letra de Ma Lo tradução Portuguesa
Ma Lo songtexte Deutsche Übersetzung
Testo di Ma Lo tradotto in Italiano
Ma Loの歌詞 日本語訳
Ma Lo şarkı sözleri Türkçe çeviri
Текст песни Ma Lo на русском языке.
Tekst piosenki Ma Lo po polsku
Ma Lo 가사 한국어 번역
Ma Lo-tekst Norsk oversettelse
Lirik Ma Lo terjemahan bahasa Indonesia
Ma Lo गाने के बोल का हिंदी अनुवाद
Ma Lo songtekst Nederlandse vertaling
Στίχοι Ma Lo Ελληνική μετάφραση
Ma Lo-texten till Svensk översättning
เนื้อเพลง Ma Lo คำแปลภาษาไทย
كلمات أغنية Ma Lo مترجمة إلى اللغة العربية
Ma Lo歌詞中文翻譯
Spellz on the beat
Tiwa Savage on this one e-ay
Wizkid e yo wamama
Make e yarn una the ting o

This kind ting I never see o
I pressure dey high got me down wo-woh
My girl low down to me o
Never ever leve me for crash o-wo-woh
Girl you dey make me shiver o
Girl if you leave I suffer o
With you I get no wahala o
I wan dey with you forever

(Listen) roboskehskeh roboskehskeh
If not be you then tell me who o
Dem go sempe dem go sempe
Nobody messing with my boo
Roboskehskeh roboskehskeh
If no be you then tell me who o
Roboskehskeh robo-yes-skeh
Nobody messing with my boo

Ma lo oh, Jor oh
You give me love I never see oh
Ma lo oh, Jor oh
Your love mean so much to me oh
Ma lo oh, Jor oh
You give me love I never see oh
Ma lo oh, Jor oh
Your love mean so much to me oh

Not be what you do or what you say
My love is single nor be plural yeah
Brother no be mouth, but my bobo you be plural, yeah
Bonnie and Clyde
It's how I feel when I'm rolling with you
Number one ni Africa bad girl
And the Starboy you know how we do
Nwa baby, you scatter my heart, you
And you load my accounti, you
See I no go comot you

Ma lo oh, Jor oh
You give me love I've never seen o-ooh
Ma lo oh, Jor oh oh
Your love means so much to me o-ooh
Ma lo oh, Jor oh
You give me love I've never seen o-ooh
Ma lo oh, Jor oh
Your love means so much to me o-ooh

Roboskehskeh roboskehskeh
If nor be you then tell me who o
Dem go sempe dem go sempe
Nobody messing with my boo
Roboskehskeh roboskehskeh
If nor be you then tell me who o
Roboskehskeh robo-yes-skeh
Nobody messing with my boo

Oh, oh, oh oh
I never seen this kind of feeling
This love I believe in
Oh, oh, oh oh
Even when I dey try to leave him
Something 'bout this feeling

Ma lo oh, Jor oh
You give me love I've never seen oh
Ma lo oh, Jor oh oh
Your love means so much to me oh
Ma lo oh, Jor oh
You give me love I've never seen oh
Ma lo oh, Jor oh
Your love means so much to me oh

Watch Wizkid Ma Lo video
Hottest Lyrics with Videos
911967d24ee9172785a2a3b1c26201b3
these lyrics are submitted by BURKUL4

Official lyrics by
Rate Ma Lo by Wizkid (current rating: 7.17)
12345678910

Meaning to "Ma Lo" song lyrics

captcha
Characters count : / 50
Latest Posts