WIZKID


Idk Lyrics (feat. Zlatan)

[Verse 1: Wizkid]
Eledumare na hin dey ginger me nicely
Ojodi k'ose so
On baba, se ko se ko
E bad or e good, we dey pray more
Tough times don't last but tough people do, we go stand tall
Eyes red like we jogor
Puff, pass for the pain, yeah e'ja lor
I really wanna know your interest
Money dey for my mind, I'm in business
Many time dem try play my intellect
And you know my shotta, man ah big the rest
When you ready make you take the shot
And you know wetin go happen, make we ginger next
Sound, sound
[Chorus: Wizkid]
Ah ah ahn
And I know dem how feel tonight
I know man I wan dey tonight
Wan manya and feel alright
Ah ah ahn
Call my people make we dey tonight
Make we fall in, make we all align
Wan manya and feel alright
Oh ah yeah oh
I no mind how e be tonight
No apologies tonight
Wan manya and feel alright
Ah ah ahn
Holla all my Gs tonight
Sometimes naso e be sometimes

[Verse 2: Zlatan]
Ah Ibile
B'osu oluwa ni shola
Aiye t'o dun, eba won ni mo se ni pola
Aiye baje pelu VVS
K'oma da fun bend down select ni TBS
She tell me say she go leave if the love no lead to money
Relationship wey money no dey, e go later boring
E go later sour, e go later scatter
She go serve you breakfast on a bigger platter
I say that's why I pray every night and day
That I get paid so I can slay
Life show me pepper, many things I can't say
Chance ti m'ori, m'ode take advantage
Had no choice so I paid the price
My agege bread, me I turn to slice
All the dirty for my life, me I sanitize
Moni shoe get size, better realize, better realize oh
[Chorus: Wizkid]
Ah ah ahn
And I know dem how feel tonight
I know man I wan dey tonight
Wan manya and feel alright
Ah ah ahn
Call my people make we dey tonight
Make we fall in, make we all align

[Outro: Wizkid]
Everybody fall in, oya just falling
Big bad everyday calling
E don tey, now e don turn kings
Top feeling yeah my brother trust me
E don turn king, everyday balling
I no dey mind wetin come stop me
Ni Ojuelegba Shitta, I dey with my people dey ginger
Any sound dey burst up the speakers
Eledumare na hin dey ginger me nicely
Ojodi k'ose so
On baba, se ko se ko
E bad or e good, we dey pray more
Tough times don't last but tough people do, we go stand tall
Eyes red like we jogor
Puff, pass for the pain, yeah e'ja lor

Watch Wizkid Idk feat Zlatan video
Hottest Lyrics with Videos
34d458f6f694a9fb6286e3a82218742a

check amazon for Idk mp3 download
these lyrics are submitted by GGEN3
Songwriter(s): Wizkid, Zlatan, Keven Wolfsohn, Paul Goller
Record Label(s): 2023 RCA Records, under exclusive license from Starboy Entertainment Ltd
Official lyrics by

Rate Idk by Wizkid (current rating: N/A)
12345678910
Meaning to "Idk" song lyrics
captcha
Characters count : / 50
Latest Posts