WIZKID

- Bad To Me Lyrics / with translations

Bad To Me lyrics English translation
Letra de Bad To Me en traducción al Español
Paroles de Bad To Me traduction Française
Letra de Bad To Me tradução Portuguesa
Bad To Me songtexte Deutsche Übersetzung
Testo di Bad To Me tradotto in Italiano
Bad To Meの歌詞 日本語訳
Bad To Me şarkı sözleri Türkçe çeviri
Текст песни Bad To Me на русском языке.
Tekst piosenki Bad To Me po polsku
Bad To Me 가사 한국어 번역
Bad To Me-tekst Norsk oversettelse
Lirik Bad To Me terjemahan bahasa Indonesia
Bad To Me गाने के बोल का हिंदी अनुवाद
Bad To Me songtekst Nederlandse vertaling
Στίχοι Bad To Me Ελληνική μετάφραση
Bad To Me-texten till Svensk översättning
เนื้อเพลง Bad To Me คำแปลภาษาไทย
كلمات أغنية Bad To Me مترجمة إلى اللغة العربية
Bad To Me歌詞中文翻譯
[Verse 1]
Hiye, burst it my way
This kind of body don dey cause a migraine
And when we leave, we fit do am your way
Or if you want, we fit do am my way
Hiye, two shot I don take
You turn me on I no dey go I one dey
I no dey care, say the bad mind dem pree
Money on mi mind all day

[Pre-Chorus]
Lose my way, oh
This kind, this kind love, yeah
Wey dey make me want more, woah
Come my way, oh
This kind, this kind love, yeah
I dey want for the night
Make I know how you feel, how you want
[Chorus]
Lady, girl, say your body bad to me
Pass make I choke, make I feel am, oh
Baby girl, you know as e be, oh
Yeah, we dey love till the morning
Bad girl addicted to me
Only you know as e dey do me
Only you know as e dey do me, oh-woah, girl

[Post-Chorus]
Ee-ye, ge-ge (Ee-ye, ge ge)
De-mah, ge-ge-ge-ge (Oh yeah, ge—ge)
Casamigos (Casamigos)
For my amigos (For my amigos)
Wa jogede (Wa jogede)
Baby, wa jogede (Wa jogede)
Ee-ye, ge-ge (Ee-ye ge ge)
Kon she iyepe (Kon she iyepe)
[Verse 2]
All for you baby
If that money dey too much say make you talk
Cos you know the money long, ooh, yeah
Break your back with it
Yeah, na me and you dey talk, no one involved
Baby girl, make I indulge you, yeah
[Pre-Chorus]
Lose my way, oh
This kind, this kind love, yeah
Wey dey make me want more, woah
Come my way, oh
This kind, this kind love, yeah
I dey want for the night
Make I know how you feel, how you want am?

[Chorus]
Lady, girl, say your body bad to me
Pass, make I choke, make I feel am, oh
Baby girl, you know as e be, oh
Yeah, we dey love till the morning
Bad girl addicted to me
Only you know as e dey do me
Only you know as e dey do me, oh-woah, girl

[Post-Chorus]
Ee-ye, ge-ge (Ee-ye, ge-ge)
De-mah, ge-ge-ge-ge (Oh yeah, ge-ge)
Casamigos (Casamigos)
For my amigos (For my amigos)
Wa jogede (Wa jogede)
Baby, wa jogede (Wa jogede)
Ee-ye, ge-ge (Ee-ye, ge-ge)
Kon she iyepe (Kon she iyepe), ok

Watch Wizkid Bad To Me video

Facts about Bad To Me

✔️

Who wrote Bad To Me lyrics?


Bad To Me is written by Wizkid.
✔️

When was Bad To Me released?


It is first released on November 11, 2022 as part of Wizkid's album "More Love, Less Ego" which includes 13 tracks in total. This song is the 2nd track on this album.
✔️

Which genre is Bad To Me?


Bad To Me falls under the genre Worldwide.
✔️

How long is the song Bad To Me?


Bad To Me song length is 2 minutes and 58 seconds.
Hottest Lyrics with Videos
562336b863f2c382ddc999e80ff836b8
these lyrics are submitted by GGEN3
Songwriter(s): WizKid
Record Label(s): 2022 Starboy Entertainment Ltd , under exclusive license to RCA Records
Official lyrics by
Rate Bad To Me by Wizkid (current rating: 8.08)
12345678910

Meaning to "Bad To Me" song lyrics

captcha
Characters count : / 50
Latest Posts