[Intro]
London
[Verse 1]
I no come this life to suffer
If I follow politician
You go hear am for paper
Them go call am prostitution
Who no like enjoyment?
If money dey for pocket
Shebi na national budget o?
We go blow am like trumpet
[Chorus]
Koroba, koroba, koroba, koroba
Koro, oya carry am
Koroba, koro, kuru, koroba, koroba
Koro, oya carry am
Koroba, koroba, koroba, koroba
Koro, oya carry am
Koroba, koro, kuru, koroba, koroba
Oya everybody carry your something
[Verse 2]
He say darling I'm watching you
Small thing you turn mugu
You come dey shout ole
The money you no work for
Bad commando
You carry overload
Yawa dey, igboro
Sho wole, ko wole
[Chorus]
Koroba, koroba, koroba, koroba
Koro, oya carry am
Koroba, koro, kuru, koroba, koroba
Koro, oya carry am
Koroba, koroba, koroba, koroba
Koro, oya carry am
Koroba, koro, kuru, koroba, koroba
Oya everybody carry your something
[Bridge]
I don't mean to bother you, at all
Monkey dey worki bamboo dey chop
Kila me ti, tell me say you talk and do oga
Tell me wetin you fi do
I no mean to bother you, at all
Monkey dey worki bamboo dey chop
Kila me ti, tell me say you talk and do oga
Tell me wetin you fi do
[Chorus]
Koroba, koroba, koroba, koroba
Koro, oya carry am
Koroba, koro, kuru, koroba, koroba
Koro, oya carry am
Koroba, koroba, koroba, koroba
Koro, oya carry am
Koroba, koro, kuru, koroba, koroba
Oya everybody carry your something
Koroba is first released on August 27, 2020 as part of Tiwa Savage's album "Celia" which includes 13 tracks in total. This song is the 3rd track on this album. Koroba falls under the genres R&B, Soul.