TIMAYA

- Pull Up Lyrics (Feat. Burna Boy) / with translations

Pull Up lyrics English translation
Letra de Pull Up en traducción al Español
Paroles de Pull Up traduction Française
Letra de Pull Up tradução Portuguesa
Pull Up songtexte Deutsche Übersetzung
Testo di Pull Up tradotto in Italiano
Pull Upの歌詞 日本語訳
Pull Up şarkı sözleri Türkçe çeviri
Текст песни Pull Up на русском языке.
Tekst piosenki Pull Up po polsku
Pull Up 가사 한국어 번역
Pull Up-tekst Norsk oversettelse
Lirik Pull Up terjemahan bahasa Indonesia
Pull Up गाने के बोल का हिंदी अनुवाद
Pull Up songtekst Nederlandse vertaling
Στίχοι Pull Up Ελληνική μετάφραση
Pull Up-texten till Svensk översättning
เนื้อเพลง Pull Up คำแปลภาษาไทย
كلمات أغنية Pull Up مترجمة إلى اللغة العربية
Pull Up歌詞中文翻譯
[Intro]
Eh yaya
Ya ya ya ya ya
Ya ya ya ya ya
It's Kel P vibes
Leggo

[Chorus: Timaya]
When the girl them pull up
Giddem that thing wey dey make them craze
I'm that guy wey dey make them craze
Step inna the place say the girlie dem craze
When the girl them pull up
Giddem that thing wey dey make them craze
I'm that guy wey dey burst their brain
Step inna the place say the girlie dem craze

[Post-Chorus: Timaya]
Right now them realising
Long time ago, nobody know Soundbwoy wan analyze it
Nobody know how the thing go
Tell them make them know

[Pre-Chorus: Burna Boy]
Anything can happen when the girl them come around
Them no send me before but you know dem love me now
E dey give them pepper, people say we don dey proud
As e be now, anything is allowed
[Chorus: Timaya]
Pull up pull up
Giddem that thing wey dey make them craze
I'm that guy wey dey make them craze
Step inna the place say the girlie dem craze
When the girl them pull up
Giddem that thing wey dey make them craze
I'm that guy wey dey burst their brain
Step inna the place say the girlie dem craze

[Post-Chorus]
Right now they realising
Long time ago, nobody know Soundbwoy wan analyze it
Nobody know how the thing go
Tell them make them know

[Bridge: Burna Boy]
Anything can happen when the girl them come around
Them no send me before but you know dem love me now
E dey give them pepper, people say we don dey proud
As e be now, anything is allowed

[Verse 1: Burna Boy]
Say make I give it to you o
I go give it to you
All that you need to do o is dance a burukututu
Oluwa Burna lomo
I no be adetutu rara
Look! I no be mugu
I go do you magic, e be voodoo (juju)
[Chorus: Timaya]
When the girl them pull up
Giddem that thing wey dey make them craze
I'm that guy wey dey make them craze
Step inna the place say the girlie dem craze
When the girl them pull up
Giddem that thing wey dey make them craze
I'm that guy wey dey burst their brain
Step inna the place say the girlie dem craze

[Post-Chorus: Timaya]
Right now they realising
Long time ago, nobody know Soundbwoy wan analyze it
Nobody know how the thing go
Tell them, make them know

[Outro: Burna Boy]
Anything can happen when the girl them come around
Them no send me before but you know dem love me now
E dey give them pepper, people say we don dey proud

It's STG

Watch Timaya Pull Up feat Burna Boy video

Facts about Pull Up

✔️

Who wrote Pull Up lyrics?

Pull Up is written by Burna Boy, Timaya, Kel P.
✔️

When was Pull Up released?

It is first released on February 08, 2019 as part of Timaya's album "Chulo Vibes" which includes 9 tracks in total. This song is the 2nd track on this album.
✔️

Which genre is Pull Up?

Pull Up falls under the genre World.
✔️

How long is the song Pull Up?

Pull Up song length is 3 minutes and 16 seconds.
Hottest Lyrics with Videos
8371a1e5584ab25cdf0a7360647eb8e6
these lyrics are submitted by gsba3
Songwriter(s): Burna Boy, Timaya, Kel P
Record Label(s): 2019 DM Records Limited
Official lyrics by
Rate Pull Up by Timaya (current rating: 6.75)
12345678910

Meaning to "Pull Up" song lyrics

captcha
Characters count : / 50
Latest Posts