TIMAYA

- Chulo Bother Nobody Lyrics / with translations

Chulo Bother Nobody lyrics English translation
Letra de Chulo Bother Nobody en traducción al Español
Paroles de Chulo Bother Nobody traduction Française
Letra de Chulo Bother Nobody tradução Portuguesa
Chulo Bother Nobody songtexte Deutsche Übersetzung
Testo di Chulo Bother Nobody tradotto in Italiano
Chulo Bother Nobodyの歌詞 日本語訳
Chulo Bother Nobody şarkı sözleri Türkçe çeviri
Текст песни Chulo Bother Nobody на русском языке.
Tekst piosenki Chulo Bother Nobody po polsku
Chulo Bother Nobody 가사 한국어 번역
Chulo Bother Nobody-tekst Norsk oversettelse
Lirik Chulo Bother Nobody terjemahan bahasa Indonesia
Chulo Bother Nobody गाने के बोल का हिंदी अनुवाद
Chulo Bother Nobody songtekst Nederlandse vertaling
Στίχοι Chulo Bother Nobody Ελληνική μετάφραση
Chulo Bother Nobody-texten till Svensk översättning
เนื้อเพลง Chulo Bother Nobody คำแปลภาษาไทย
كلمات أغنية Chulo Bother Nobody مترجمة إلى اللغة العربية
Chulo Bother Nobody歌詞中文翻譯
Chulo eh
Chulo Chulo Chulo
Leggo, yeah

Abeg abeg
Me I no want nothing to bother my head
Me I no want someone to lay my bed (yeah)
Na only God wey dey butter my bread (ee ei eh eh)
Abeg abeg
Me I no want anything bother my head
Na only God wey dey butter my bread
Me I no want to go wrong anywhere

Papi Chulo (chinekeme) bambam
Chulo Chulo Chulo Chulo Chulo
I say Chulo bambam
Chulo bothers nobody ooo
Chulo Chulo bambam
You know Chulo bothers nobody oo
Me I bambam
Chulo Chulo bothers nobody oo
Chulo bambam (right leggo)

My first album back then when I start was true story
(Chulo bam bam)
For the place when I dey today, me I give God all the glory
(Oh Lord) Shower your grace
Make we no face wetin udi and ash dey face (yeah)
Alhamdulillah na him mufa dey pray so
2020 no dey look your face

Papi Chulo bambam
Chulo Chulo Chulo Chulo Chulo
I say Chulo bambam
Chulo bothers nobody ooo
Chulo Chulo bambam
Chulo bothers nobody eh
Me I bambam
Chulo Chulo bothers nobody oo (leggo)
Chulo bambam

You know say woman dem come and go
I dey give dem rapampampam
For the place wey I dey
When I steping in the town
Dey can't stop the boy eh
Dey can't stop the boy eh
You know oh, eh eh rapampampam (leggo)
Papi Chulo bambam
Chulo Chulo bothers nobody
Chulo bambam
Chulo Chulo bothers nobody eh
Chulo bambam
Chulo Chulo bothers nobody ehh
Chulo bambam
Chulo Chulo bothers nobody ehh
Leggo ahan ahan
Right

Abeg abeg
Me I no want nothing to bother my head
Me I no want someone to lay my bed
Na only God wey dey butter my bread
Abeg abeg
Me I no want anything bother my head
Na only God wey dey butter my bread
Me I no want to go wrong anywhere
Papi Chulo bambam
Chulo Chulo Chulo Chulo
I say Chulo bambam
Chulo bothers nobody oo
Chulo Chulo bambam
You know Chulo bothers nobody oo
Me I bambam
Chulo Chulo bothers nobody oo
Chulo bambam

Watch Timaya Chulo Bother Nobody video
Hottest Lyrics with Videos
4d7adc167c77db926a6772ba94fb454d
these lyrics are submitted by gsba1
Rate Chulo Bother Nobody by Timaya (current rating: 7.56)
12345678910

Meaning to "Chulo Bother Nobody" song lyrics

captcha
Characters count : / 50
Latest Posts