TIMAYA

- Buru Lyrics / with translations

Buru lyrics English translation
Letra de Buru en traducción al Español
Paroles de Buru traduction Française
Letra de Buru tradução Portuguesa
Buru songtexte Deutsche Übersetzung
Testo di Buru tradotto in Italiano
Buruの歌詞 日本語訳
Buru şarkı sözleri Türkçe çeviri
Текст песни Buru на русском языке.
Tekst piosenki Buru po polsku
Buru 가사 한국어 번역
Buru-tekst Norsk oversettelse
Lirik Buru terjemahan bahasa Indonesia
Buru गाने के बोल का हिंदी अनुवाद
Buru songtekst Nederlandse vertaling
Στίχοι Buru Ελληνική μετάφραση
Buru-texten till Svensk översättning
เนื้อเพลง Buru คำแปลภาษาไทย
كلمات أغنية Buru مترجمة إلى اللغة العربية
Buru歌詞中文翻譯
Ooh aii
Wetin dey save me na my most high
Nothing can be bigger than my God
Agam e buru hallelujah buru eh
Para hallelujah para
Wetin dey save me na the most-high
For this life, nothing can be bigger than my God
Agam e buru hallelujah buru eh
Para hallelujah para
Many people waiting for you to fail oh
Dem go wait till them grow old oh
Cos agam e buru hallelujah buru eh
Para hallelujah para
Many people dey pray make Timaya fail oh
Dem go wait till them grow old oh
Cos me agam e buru hallelujah buru eh
Para hallelujah para

Wetin dey save me na the most-high
Nothing can be bigger than my God
Only you I put in all my trust oh
That's why for this life me I can't ever give up oo
No mind them (eii eh)
Nana we eh mia kado eh
Every time I leave you say I say
Nothing can be bigger than my God oh
For this life, only you I put in all my trust oh
Agam e buru hallelujah buru eh
Para hallelujah para
Nothing can be bigger than my God
Only you I put in all my trust oh
Agam e buru hallelujah buru eh
Para hallelujah para

Dem say I no go go far (right)
Now I don dey go higher (yeah)
Dem say I no go see front
Whenever I come me I just dey drop fire (chulo)
No mind them (eh eh)
The people just dey envy
Dem wan shut down (chulo eh)
Telling me say I no go go far (papi)
Me ah my name is not Lucifer (ouh oh)
Nothing can be bigger than my God o
For this life, only you I put in all my trust oh
Agam e buru hallelujah buru eh
Para hallelujah para eh
Aii aii yeh
Nana we eh mia kado eh
Agam e buru hallelujah

Watch Timaya Buru video

Facts about Buru

✔️

When was Buru released?


Buru is first released on November 18, 2020 as part of Timaya's album "Gratitude" which includes 15 tracks in total. This song is the 14th track on this album.
✔️

Which genre is Buru?


Buru falls under the genre Worldwide.
✔️

How long is the song Buru?


Buru song length is 2 minutes and 38 seconds.
Hottest Lyrics with Videos
bbcdd8ad588acb7ab564662229360c5d
these lyrics are submitted by gsba1
Record Label(s): 2020 DM Records Limited ONErpm
Official lyrics by
Rate Buru by Timaya (current rating: 7.91)
12345678910

Meaning to "Buru" song lyrics

captcha
Characters count : / 50
Latest Posts