SIMI

- Love For Me Lyrics / with translations

Love For Me lyrics English translation
Letra de Love For Me en traducción al Español
Paroles de Love For Me traduction Française
Letra de Love For Me tradução Portuguesa
Love For Me songtexte Deutsche Übersetzung
Testo di Love For Me tradotto in Italiano
Love For Meの歌詞 日本語訳
Love For Me şarkı sözleri Türkçe çeviri
Текст песни Love For Me на русском языке.
Tekst piosenki Love For Me po polsku
Love For Me 가사 한국어 번역
Love For Me-tekst Norsk oversettelse
Lirik Love For Me terjemahan bahasa Indonesia
Love For Me गाने के बोल का हिंदी अनुवाद
Love For Me songtekst Nederlandse vertaling
Στίχοι Love For Me Ελληνική μετάφραση
Love For Me-texten till Svensk översättning
เนื้อเพลง Love For Me คำแปลภาษาไทย
كلمات أغنية Love For Me مترجمة إلى اللغة العربية
Love For Me歌詞中文翻譯
[Verse 1]
From the moment when I wake up
Na your grace e dey cover me (Oh yeah)
When I commot, when I come back
Abo re lo bo mi oh
When I'm working, when I'm walking
Na your favour follow me
Nothing wey you no fit do
Me no get another plan but you
Yea yea
[Chorus]
Kini ma
Kini ma
Kini ma fi san ore re laye mi
Wetin I
Wetin I
Wetin I go pay for your love in my life
O kola wole
Baba kola wole mi
O kore mi de
Oh Baba gbe re yale mi
I lay all my cards on your table
And I'm counting on you because you

[Post-Chorus]
Too get love for me
Baba God too get love me
If my enemy come for me
Baba God fit go to war for me
He too get love for me oh
Baba God too get love for me
Yes he open the door for me
Baba God too get love for me
Yea yea

[Verse 2]
No be say things never hard oh
But you give me my testimony
Even though some days I'm sad oh
O soro mi dayo oh Baba
Ope mi koito
Ojojumo ni o ma dupe
Olowo gbogboro
Na you get the kokoro oh
[Chorus]
Kini ma
Kini ma
Kini ma fi san ore re laye mi
Wetin I
Wetin I
Wetin I go pay for your love in my life
O kola wole
Baba kola wole mi
O kore mi de
Oh Baba gbe re yale mi
I lay all my cards on your table
And I'm counting on you because you

[Post-Chorus]
Too get love for me
Baba God too get love me
If my enemy come for me
Baba God fit go to war for me
He too get love for me oh
Baba God too get love for me
Yes he open the door for me
Baba God too get love for me
Yea yea

[Chorus]
Kini ma, kini ma
Kini ma fi san ore re laye mi
I no fit pay for your love
Just wanna say thank you Lord
Baba mi o, Eleburuike
Ku ise Eledua
Ye o ye o ye o ye o

Watch Simi Love For Me video

Facts about Love For Me

✔️

When was Love For Me released?


Love For Me is first released on June 03, 2022 as part of Simi's album "Tbh" which includes 11 tracks in total. This song is the 10th track on this album.
✔️

Which genre is Love For Me?


Love For Me falls under the genre Worldwide.
✔️

How long is the song Love For Me?


Love For Me song length is 3 minutes and 05 seconds.
Hottest Lyrics with Videos
dc464fdcf28da99e598713b67024de1f
these lyrics are submitted by itunes3
Record Label(s): 2022 Studio Brat Mad Solutions LLC
Official lyrics by
Rate Love For Me by Simi (current rating: 7.33)
12345678910

Meaning to "Love For Me" song lyrics

captcha
Characters count : / 50
Latest Posts