SIMI

- Easy Lyrics (Feat. Deja) / with translations

Easy lyrics English translation
Letra de Easy en traducción al Español
Paroles de Easy traduction Française
Letra de Easy tradução Portuguesa
Easy songtexte Deutsche Übersetzung
Testo di Easy tradotto in Italiano
Easyの歌詞 日本語訳
Easy şarkı sözleri Türkçe çeviri
Текст песни Easy на русском языке.
Tekst piosenki Easy po polsku
Easy 가사 한국어 번역
Easy-tekst Norsk oversettelse
Lirik Easy terjemahan bahasa Indonesia
Easy गाने के बोल का हिंदी अनुवाद
Easy songtekst Nederlandse vertaling
Στίχοι Easy Ελληνική μετάφραση
Easy-texten till Svensk översättning
เนื้อเพลง Easy คำแปลภาษาไทย
كلمات أغنية Easy مترجمة إلى اللغة العربية
Easy歌詞中文翻譯
[Verse 1]
Eh eh eh
Easy easy
Wait a minute
When you see me
Make you free me
Original dey China
If Naira no reach make we spend dollar
If champagne finish we drink water
Sometimes kpako dey turn butter oh
Life e dey funny
Rain dey fall when e dey sunny
I dey for people wey dey for me
I ain't stressing for nobody
[Chorus]
I just take it easy easy easy oh
Easy easy oh, take it easy oh
Will you take it easy easy easy oh
Easy easy oh, take it easy oh

[Verse 2]
Na everybody think say dem know pass
Some people read tire dem no pass
Some reach immigration dem no pass
And some carry last cos dem no fast
Life no balance I talk am before
Poor man dey suffer, the rich getting more
No be only 2 plus 2 give you 4
So you see life dey funny
Rain dey fall when e dey sunny
I dey for people wey dey for me
I ain't stressing for nobody oh

[Chorus]
I just take it easy easy easy oh
Easy easy oh, take it easy oh
Will you take it easy easy easy oh
Easy easy oh, take it easy oh
Will you take it easy easy easy oh
Easy easy oh (easy oh), take it easy oh
Ye oh ye oya rora oh rora
Rora oh rora
Sha ma rora baby
Easy easy oh (Jeje oh Jeje), take it easy oh
Easy baby
[Outro: Deja]
Take it Easy oh

Watch Simi Easy feat Deja video

Facts about Easy

✔️

When was Easy released?


Easy is first released on June 03, 2022 as part of Simi's album "Tbh" which includes 11 tracks in total. This song is the 6th track on this album.
✔️

Which genre is Easy?


Easy falls under the genre Worldwide.
✔️

How long is the song Easy?


Easy song length is 2 minutes and 30 seconds.
Hottest Lyrics with Videos
d0c7243980cf89a64865c35a792646e0
these lyrics are submitted by itunes3
Record Label(s): 2022 Studio Brat Mad Solutions LLC
Official lyrics by
Rate Easy by Simi (current rating: 7.71)
12345678910

Meaning to "Easy" song lyrics

captcha
Characters count : / 50
Latest Posts