SIMI

- Ayo Lyrics

[Verse 1: Simi]
My blessing come down
Favour fall down on me
Goodness and mercy follow me everyday
Everything wey I touch for this
Everything wey I want
Shey na mansion o, shey na Porsche o
Na me get am o, amin
If dem dey doubt e, no mind em
If bad belle come make you bite them
My time don come eoooh
Ayo wa na le mi o
Ire oooo, ire
Ayomide oooo, ayomide
Everyday o showers of blessings reign on me

[Hook]
Shey na money wey you want o, oya o
Abi o fera motor o, oya
Time e don come o, oooo
Ayo wa ba le mi o
Happiness knocking wale wa
Prosperity something o kpe wa
And blessing calling, oooooo
Ayo wa ba le mi o

[Verse 2: Simi]
A siriri wa a bo
Wherever we go
Victory wey no dey finish
Ani temi ni o
Loke loke we no go run down
No more tension, no wahala
Tori ola wole, owo tide o
Pounds ati dollars, temi ni o
Ayo at'allafia ko je temi ni o
Maa kiwi lowo lowo bi Adenuga
If you believe o s'amin o
Ani ko s'amin o
[Hook]
Ire ooo, ire
Ayomide o, ayomide
Everyday o showers of blessings rain on me
Shey na money wey you want o, oya o
Abi o fera motor o, oya
Time e don come o, oooo
Ayo wa ba le mi o
Happiness knocking wale wa
Prosperity something o kpe wa
And blessing calling, oooooo
Ayo wa ba le mi o

[Verse 3: Simi]
Atewo ko mi a ro
Olorire ooya ko ma ro
Emi re o eh eh
Oya dance the dance of olowo
As you go money go follow
Before you ask, God go answer
Ayo Ayo Ayo
Ayo sin mi dele o, sin mi dele o
Ola Bamindele
Pararara

[Hook]
Shey na money wey you want o, oya o
Abi o fera motor o, oya
Time e don come o, oooo
Ayo wa ba le mi o
Happiness knocking wale wa
Prosperity something o kpe wa
And blessing calling, oooooo
Ayo wa ba le mi o

Ore ore ore o
Ore wa ba le mi o
Make this love dey sweet me for body
Ife wa bale mi o
Ireti wo le mi o
Ireti wo le mi o
Ayo Ayo Ayo
Ayo wa ba le mi o

Watch Simi Ayo video

Facts about Ayo

✔️

When was Ayo released?


Ayo is first released on April 19, 2019 as part of Simi's album "Omo Charlie Champagne, Vol. 1" which includes 13 tracks in total. This song is the 1st track on this album.
✔️

Which genre is Ayo?


Ayo falls under the genre Pop.
✔️

How long is the song Ayo?


Ayo song length is 3 minutes and 44 seconds.
Hottest Lyrics with Videos
5fc7a3defaf5f90a5d4f6fc1a047cbeb

check amazon for Ayo mp3 download
these lyrics are submitted by itunes3
Record Label(s): 2019 Jungle Entertainment Ventures
Official lyrics by

Rate Ayo by Simi (current rating: 8)
12345678910

Meaning to "Ayo" song lyrics

captcha
Characters count : / 50
Latest Posts