PHEELZ

- Ewele Lyrics / with translations

Ewele lyrics English translation
Letra de Ewele en traducción al Español
Paroles de Ewele traduction Française
Letra de Ewele tradução Portuguesa
Ewele songtexte Deutsche Übersetzung
Testo di Ewele tradotto in Italiano
Eweleの歌詞 日本語訳
Ewele şarkı sözleri Türkçe çeviri
Текст песни Ewele на русском языке.
Tekst piosenki Ewele po polsku
Ewele 가사 한국어 번역
Ewele-tekst Norsk oversettelse
Lirik Ewele terjemahan bahasa Indonesia
Ewele गाने के बोल का हिंदी अनुवाद
Ewele songtekst Nederlandse vertaling
Στίχοι Ewele Ελληνική μετάφραση
Ewele-texten till Svensk översättning
เนื้อเพลง Ewele คำแปลภาษาไทย
كلمات أغنية Ewele مترجمة إلى اللغة العربية
Ewele歌詞中文翻譯
[Verse 1]
Omo this hustle make you dey reason things brother man
The kind of things wey go ginger you, give you wings
Omo dem think say we both dey the same plane
But dem no know say their own flight na economy

[Pre-Chorus]
They wan see my sorrow
Wo fe je kin koro
But thank God say man baff up
They for see my downfall
I live once I do yolo
You live twice to ba ni ko to
Wahala me I can't talk
Ridimakulayo
[Chorus]
Ewele
Ewele, ewele
Case ita gbangba
Talomode, talagba
Ewele
Ewo lekpe, ewo Lekpe
Case Ita gbangba
Talomode, talagba

[Verse 2]
Omo, take me for instance oh
They just wan use me kan gbe kan so
Plan wey dey get na there business oh
I've been consistent on these stairs oh
But shori
Ode lo like
24/7 I'm on the grind
All their strategies but I don't mind
I sharply stand and I turn on the light and turn up the mic ah

[Pre-Chorus]
They wan see my sorrow
Wo fe je kin koro
But thank God say man baff up
They for see my downfall
I live once I do yolo
You live twice to ba ni ko to
Wahala me I can't talk
Ridimakulayo
[Chorus]
Ewele
Ewele, ewele
Case ita gbangba
Talomode, talagba
Ewele
Ewo lekpe, ewo Lekpe
Case Ita gbangba
Talomode, talagba

[Outro]
Yeah, sho ye?
Omode yi, sun mo bi
Sho ye?, nibo
'Cause omode yi le koko
'Cause omode yi le koko
'Cause omode yi le koko
Ridimakulayo

Watch Pheelz Ewele video

Facts about Ewele

✔️

Who wrote Ewele lyrics?


Ewele is written and performed by Pheelz.
✔️

When was Ewele released?


It is first released on February 09, 2023 as part of Pheelz's album "Pheelz Good EP" which includes 8 tracks in total. This song is the 7th track on this album.
✔️

Which genre is Ewele?


Ewele falls under the genre African.
✔️

How long is the song Ewele?


Ewele song length is 2 minutes and 19 seconds.
Hottest Lyrics with Videos
0c4594c1cab83601ffeae885cda3a887
these lyrics are submitted by itunes3
Songwriter(s): Pheelz
Record Label(s): 2023 DC Talent Agency LLC, under exclusive license to Warner Records Inc
Official lyrics by
Rate Ewele by Pheelz (current rating: N/A)
12345678910

Meaning to "Ewele" song lyrics

captcha
Characters count : / 50
Latest Posts