P-SQUARE

- Shekini Lyrics

P-Square eh eh
Yahn ahn
(Alen [4x])
Yahn ahn
Lets go

Otu de oya sare wa gba kekere kerewawo
Atu ti de oya burukutu make e sarabara owey
(Oya shekini ni ni ni ni [3x])
Oya shekina na na na na
Ehn ehn

I get power eh
Me I no dey bother yeh
I no be footballer but I sabi budey Ronaldo (lets go)
I get power (ah) me I no dey bother (ehn ehn)
I no be footballer but I sabi budey Ronaldo

Take it (slow)
Take it (free)
Alhaji (ehn ehn)
Ehn ehn (listen)
Take it (ahn)
Take it (orijo)
Alhaji (okay)
Ehn ehn (hmm)
Oya show no wahala (hala)
You dey make enemy go madder (madder)
Baby go, go hala (ehn ehn)
You dey make me wanna craze (oya now)

Otu de oya sare wa gba kekere kerewawo
Atu ti de oya burukutu make e sarabara owey
Oya shekini ni ni ni ni [3x]
Oya shekina na na na na
Ehn ehn

(We don go with another (yes)
Wey go take una further (yes)
Na we be the brothers
Wey dey scatter all over the borders (alen) [2x])
Take it (slow)
Take it (free)
Alhaji (ehn ehn)
Ehn ehn (listen)
Take it (ahn)
Take it (orijo)
Alhaji (okay)
Ehn ehn (hmm)
Oya show no wahala (hala)
You dey make enemy go madder (madder)
Baby go, go hala (ehn ehn)
You dey make me wanna craze (oya now)

Otu de oya sare wa gba kekere kerewawo
Atu ti de oya burukutu make e sarabara owey
(Oya shekini ni ni ni ni 3x)
Oya shekina na na na na
Ehn ehn

(Burukutu) Hey [2x]
Burukutu
Yahn ahn

P-Square
(Alen [4x])
Yahn ahn

Take it (slow)
Take it (free)
Alhaji (ehn ehn)
Ehn ehn (listen)
Take it (ahn)
Take it (orijo)
Alhaji (okay)
Ehn ehn (hmm)
Oya show no wahala (hala)
You dey make enemy go madder (madder)
Baby go, go hala (ehn ehn)
You dey make me wanna craze (oya now)

Otu de oya sare wa gba kekere kerewawo
Atu ti de oya burukutu make e sarabara owey
(Oya shekini ni ni ni ni [3x])
Oya shekina na na na na
Ehn ehn

Watch Psquare Shekini video

Facts about Shekini

✔️

Who wrote Shekini lyrics?


Shekini is written by Paul Okoye, Peter Okoye.
✔️

When was Shekini released?


It is first released on August 29, 2014 as part of P-square's album "Ejeajo " which includes 6 tracks in total. This song is the 1st track on this album.
✔️

Which genre is Shekini?


Shekini falls under the genre Afro-Pop.
✔️

How long is the song Shekini?


Shekini song length is 3 minutes and 38 seconds.
Hottest Lyrics with Videos
e45e7813a4ab19bf784112f1dc6c75cb

check amazon for Shekini mp3 download
these lyrics are submitted by LyricsVIP1
Songwriter(s): Paul Okoye, Peter Okoye
Record Label(s): 2014 Square Records
Official lyrics by

Rate Shekini by P-square (current rating: 7.61)
12345678910

Meaning to "Shekini" song lyrics

captcha
Characters count : / 50
Latest Posts