OLAMIDE

- Jinja Lyrics

[Chorus]
O ya make we jinga (Jinja)
Make we jinja, jinja oh
Go follow your lead
You be leader, leader oh
Many kele carry something wey dey hinder oh
Hinder
But your own is bigger oh
Jinja
Make we jinja, jinja oh
Go follow your lead
You be leader, leader oh
Many kele carry something wey dey hinder oh
But your own is bigger oh
[Post-Chorus]
Make I put am for your body, baby
Gba ko jẹ, ko jẹ
No be poison
Gba ko jẹ, ko jẹ
Anytime wey you call baby
I'll be there
Go dey cuddle and wrap you likе
Sarkodie, kodie
For your body baby
Gba ko jẹ, ko jẹ
No be poison
Gba ko jẹ, ko jẹ
Anytimе wey you call baby
I'll be there
Go dey cuddle and wrap you like
Sarkodie, kodie

[Verse]
Yeah
Awọn te mi ni ti Gaza, ehn
We dey on deck, ay
Mo ti fresh, I be giran, I be condemn, yeah
Anywhere wey I dey, I keep it hundred, yeah
Awọn tan ba ro'bi si mi wọn ni bọ n bẹ, no
Jọ, jọ, jọ, nobody badder, ma lọ kọ
Fish plenty for ocean, my session be like marọkọ
I go, I go dull you kẹ
That one na ọrọ pawpaw
Can't you see wetin you carry baby bo se rọpọpọ
If I dey coma and you want sugar I go rọkun ni
I go kiboroki giri, I go keep your company
Ẹ̀ja lo wa ninu sardine, ko yẹ ko ma sọ fun mi
No you want me to give you ratata when you trouble me
Trouble me, trouble me
Why you too dey trouble me?
You know say me I no normal nobody fit couple me
Make we go, go do ratata
Baby come to me
Ọmọ to fẹ la mi pọ
Oloun ma jẹ kan mu mi
[Chorus]
O ya make we jinga (Jinja)
Make we jinja, jinja oh
Go follow your lead
You be leader, leader oh
Many kele carry something wey dey hinder oh
Hinder
But your own is bigger oh
Jinja
Make we jinja, jinja oh
Go follow your lead
You be leader, leader oh
Many kele carry something wey dey hinder oh
But your own is bigger oh

[Post-Chorus]
Make I put am for your body, baby
Gba ko jẹ, ko jẹ
No be poison
Gba ko jẹ, ko jẹ
Anytime wey you call baby
I'll be there
Go dey cuddle and wrap you like
Sarkodie, kodie
For your body baby
Gba ko jẹ, ko jẹ
No be poison
Gba ko jẹ, ko jẹ
Anytime wey you call baby
I'll be there
Go dey cuddle and wrap you like
Sarkodie, kodie
[Outro]
Gba ko jẹ
Gba ko jẹ
I'll be there
Sarkodie, kodie
(Yo eskeez kill the riddim and buss it)
Gba ko jẹ
Gba ko jẹ
I'll be there
Sarkodie, kodie

Watch Olamide Jinja video

Facts about Jinja

✔️

Who wrote Jinja lyrics?


Jinja is written and performed by Olamide.
Hottest Lyrics with Videos
1a0298f9a31f97ad7e23828f862032bf

check amazon for Jinja mp3 download
these lyrics are submitted by gsba3
Songwriter(s): Olamide

Official lyrics by

Rate Jinja by Olamide (current rating: 6.63)
12345678910

Meaning to "Jinja" song lyrics

captcha
Characters count : / 50
Latest Posts