play youtube video
Wotowoto Seasoning
Odumodublvck & Black Sherif
Wotowoto Seasoning video

ODUMODUBLVCK & BLACK SHERIF


Wotowoto Seasoning Lyrics

[Intro: ODUMODUBLVCK]
(Craze)
(Gothic issues) Drive-by, ujo
Black sheep for life, black sheep forever
Izgaaju 'til we kpeme, Antiworld gangsters (Ujo)
GE records, you get me? ODUMODUBLVCK (NATIVE)

[Chorus: ODUMODUBLVCK]
This be my victim
Whip one, whip two, whip through
Kala na the in thing (Wetin you go do?)
I go sing along
With the men for the win-win (Chineke, God)
Drive-by, ujo (Ujo), sching him
Wotowoto seasoning (Ujo, prra)
[Refrain: ODUMODUBLVCK]
Oya oh
Oya, oya, oya oh (Oya, oya, oya oh)
Oya oh (Ooh)
Oya, oya, oya oh (Oya, oya, oya oh, Aba boys)
Oya oh (Prra)
Oya, oya, oya oh (Oya, oya, oya oh)
Oya oh (Oya oh)
Oya, oya, oya oh (Oya, oya, oya oh)
Yeah (Woah)

[Verse 1: ODUMODUBLVCK]
I dey find one kele wey go give me heavy dose (Eh?)
Play me tiki-taka, we run the monkey post (Ayy)
Doggy pose, I give her yakata (She collеct)
Pakuromo give am abara
For yansh, wallahi, you do the stanky leg
I shoot, е die, e turn to cadaver (Ayy)
The skeng, e tight, the Hammer wey I palm
I drink, I high (Who you be?)
Omo, na me be the guy, but
[Chorus: ODUMODUBLVCK]
This be my victim (Abobi, what is up?)
Whip one, whip two, whip through
Kala na the in thing (Wetin you go do?)
I go sing along
With the men for the win-win (Chinke, God)
Drive-by, ujo (Ujo), sching him
Wotowoto seasoning (Ujo, prra)
[Refrain: ODUMODUBLVCK & Black Sherif]
Oya oh
Oya, oya, oya oh (Oya, oya, oya oh)
Oya oh (Oya oh)
Oya, oya, oya oh (Oya, oya, oya oh)
Oya oh
Oya, oya, oya oh (Oya, oya, oya oh)
Oya oh (Oya oh)
Oya, oya, oya oh

[Verse 2: Black Sherif]
Tear them down into pieces
What you figure this be?
Follow me talk your gibberish but I never listen
My wingman say pimpim, pimpim till one line we are ticking
Every likkle thing on the wish list, talk to your baby, your love, your this thing
[?]

[Outro: ODUMODUBLVCK, Black Sherif & Both]
Whip one, whip two, whip through
Kala na the in thing (Wetin you go do?)
I go sing along
With the men for the win-win
(Drive-by, ujo)
Oya oh (Prra)
Oya, oya, oya oh (Oya, oya, oya oh)
Oya oh (Oya oh)
Oya, oya, oya oh

Watch Odumodublvck  Black Sherif Wotowoto Seasoning video
Hottest Lyrics with Videos
6732264e05958ee5f7efe69bc4be526b

check amazon for Wotowoto Seasoning mp3 download
these lyrics are submitted by SHAZ3
Songwriter(s): ODUMODUBLVCK, Black Sherif

Official lyrics by

Rate Wotowoto Seasoning by Odumodublvck & Black Sherif (current rating: N/A)
12345678910
Meaning to "Wotowoto Seasoning" song lyrics
captcha
Characters count : / 50
Latest Posts