MG


Genesis Intro Lyrics

Gbaga commot here bros
I don come to take the throne,
I no say i bad die
I be beast i be throll,
I dey fast
Rappers dey slow bros like who dey stroll,
I nor mean your girlfriend yash
When i say me i go blow,
Brush those rappers for the
Game
I no need toothpaste,
Am heading to the top bro
Infact me i dey in haste,
Forget dustbin
Na those rappers i still dey
Waste
When i say me i dey rap
I no dey talk S,K
The kind of flows make i dey
Spit
Dey brutalize like M.K

Enter booth
Spit anyhow like say the
Place dey smell,
Keep your test to yourself
I no say i no well
Uh yeah na me be the p*ssy bros
Rappers na mensuration,
7days dem fade away
*hiss*….Frustration,
Dem dey hungry for my flow
Isn't that starvation,
Me na fire when i come
Dey burn dowm filling station
Me na parle for the game
Lyrically my hair dey white,
You can tell that am a star
All these rappers be like sprite,
Wetin you de talk here
Get the f*ck outta my sight,
A.K dey my
Back
Show
Yourself
Make me i
Dey light,
It'z abouth
To get dawn
12:00 clock
In the night,
My flows be
Like dread
Locks
Ya'all niggas
Know its
Tight,
Fly anyhow
Nor be say i
Even board
Flight,
Omo my
Flow carry
Weight
Pass who
Dey gym
Bring me
Down UFUKI better dey dream,
I dey murder beat pass josh
Make create am,
My song be lik form bros
Bettr dey fill (FEEL) am
Aa omo Afile
Your boy M to the Gee
WELCOME TO RESURRECTION

Hottest Lyrics with Videos
44c0cfd303ea8815ed8ea623719f91e2

check amazon for Genesis Intro mp3 download
these lyrics are submitted by BURKUL4

Official lyrics by

Rate Genesis Intro by Mg (current rating: 7.17)
12345678910
Meaning to "Genesis Intro" song lyrics
captcha
Characters count : / 50
Latest Posts