play youtube video
Thermo
Mayorkun
Official page Thermo video

MAYORKUN


Thermo Lyrics

My pocket full and my glass cup runneth over
Over, hmm ah ah ah
When I no get shi shi shi shi na she come over
Over

I will o
Tell me wetin you need o
Booty wey soft like pillow
Only wetin man fit know
My philo
Throw me shades if you feel o
I go rock am like Dior
I dey give am for free o
Cos I no fit talk kini mo feso
Bum bum buss up my processor
Weekdays under the sunset
Under the sun make nothing touch your complexion
I no fit wait the tin don long
I no fit wait for turn by turn
Make we just chill for upstairs
For Calabasas, California ah ah ah

Body hot like thermo (thermocool)
She no need another (afi Mayorkun)
Body no get competitition, competitition, no no
Body hot like thermo (thermocool)
She no need another (do do do)
Body hot like forty degrees, like forty degrees, oh no no

Both sides
You keep playing both sides
Wanna know, wanna know if I'm wasting my time
Any man wey no wan jegbese
Know say your matter no be kekekere
I tell her this
She doing that cos she know say I know
Odikwa risky your body bad
Ready to risk it all on the line
You gat me ringing your cellular
Your matter do me irregular things
And I am guilty of all the charges
And this your beauty is undeniable
Ohema listen to gbedu now
Or you go press me like computer
Keys hmm hmm hmm
Cos I no fit talk kini mo feso
Bum bum buss up my processor
Weekdays under the sunset
Under the sun make nothing touch your complexion
I no fit wait the tin don long
I no fit wait for turn by turn
Make we just chill for upstairs
For Calabasas, California ah ah ah

Body hot like thermo (thermocool)
She no need another (afi Mayorkun)
Body no get competitition, competitition, no no
Body hot like thermo (thermocool)
She no need another (do do do)
Body hot like forty degrees, like forty degrees, oh no no

Watch Mayorkun Thermo video
Hottest Lyrics with Videos
5813fb9f66c9dd0981737dfa563a2c5d

check amazon for Thermo mp3 download
these lyrics are submitted by gsba3
Record Label(s): 2023 Nigeria Sony Music Entertainment West Africa Limited, under exclusive licence from Avante Digital concepts limited
Official lyrics by

Rate Thermo by Mayorkun (current rating: N/A)
12345678910
Meaning to "Thermo" song lyrics
captcha
Characters count : / 50
Latest Posts