play youtube video
Believe Me
Johnny Drille
Believe Me video Johnny Drille facebook

JOHNNY DRILLE

- Believe Me Lyrics

What have you done to me
I no know, oh yeah
What have you done to me
I no know oh

Believe me
Believe me
Believe me
E gats be you
I need you
I need you for my family
Believe me
Believe me
E gats be you
I need you
I need you for my family
It must be you
It must be you o Anwuli
I need you
I need you for my family
It must be you
It must be you o Anwuli
I need you
I need you for my family

Oh baby o
Been in love with you for days
I don dey wait you for so long
Sho mọ
I'm crazy o
Girl, I'm crazy over you
Na wetin man go do to make you know

Wetin you wan believe if you no believe me
I will not deceive do not deceive me
And my love go pass the love you give me
If I fall your hand abeg delete me
Wetin you wan believe if you no believe me
I will not deceive do not deceive me
And my love go pass the love you give me
If I fall your hand abeg delete me yeah
Baby, baby, baby
What have you done to me
I no know, oh yeah
What have you done to me
I no know

Believe me
Believe me
Believe me
E gats be you
I need you
I need you for my family
It must be you
It must be you o Anwuli
I need you
I need you for my family

Oh pretty, pretty
My pretty pretty
Make I give you my name
Oya follow me let's go
Bend down low
Follow me make we go
Oh pretty, pretty
My pretty pretty
Make I give you my name
Oya follow me let's go
Bend down low
Follow me make we go
Wetin you wan believe if you no believe me
I will not deceive do not deceive me
And my love go pass the love you give me
If I fall your hand abeg delete me
Wetin you wan believe if you no believe me
I will not deceive do not deceive me
And my love go pass the love you give me
If I fall your hand abeg delete me yeah

Watch Johnny Drille Believe Me video

Facts about Believe Me

✔️

Who wrote Believe Me lyrics?


Believe Me is written by Johnny Drille, Don Jazzy.
✔️

When was Believe Me released?


It is first released on April 11, 2023.
✔️

Which genre is Believe Me?


Believe Me falls under the genre Pop.
Hottest Lyrics with Videos
2bbcedb60f27ec50cb1f39d5829902a5

check amazon for Believe Me mp3 download
these lyrics are submitted by MXM3
Songwriter(s): Johnny Drille, Don Jazzy
Record Label(s): 2023 Mavin Global Holdings
Official lyrics by

Rate Believe Me by Johnny Drille (current rating: 7.08)
12345678910

Meaning to "Believe Me" song lyrics

captcha
Characters count : / 50
Latest Posts