play youtube video
Oyege
Frank Edwards

FRANK EDWARDS


Oyege Lyrics

1
My God is a very big God
He no dey fail oh he no dey lie
If he talk am he Don do am oh
That is why we dey praise am oh
The thing wey give us papa
Na him we dey bring am so
Papa you no dey fail
I will praise you the RockTown way

Oyege Yege Yege ah eh
Oyege Yege Yege ah eh
Oyege Yege Yege ah eh
Oyege Yege Yege ah eh
Oyege Yege Yege ah eh
Oyege Yege Yege ah eh
Oyege Yege Yege ah eh
Oyege Yege Yege ah eh
2
Oh na na na
Oya carry the problem come
My father is more than able
(You know what I mean)
Ah, more surely eh
Jehova talk and do
Plenty miracles everywhere
Goodness and mercy follow me oh
Onye amuma Elijah le

Oya make we begin dey praise am

Oyege Yege Yege ah eh
Oyege Yege Yege ah eh
Oyege Yege Yege ah eh
Oyege Yege Yege ah eh
Oyege Yege Yege ah eh
Oyege Yege Yege ah eh
Oyege Yege Yege ah eh
Oyege Yege Yege ah eh
3
Everywhere I go Dem dey call my name
they Say rich boy you be super star oh
I tell them sey no be me do am
Na Baba God Be the super star oh
Orimi yeh nah confirm oh
Annointing yaga for my head oh
Jesus no body be like you
Me I go praise you for ever more
Onye oma meh you do well for me oh
Goodness and mercy follow me oh

Onye amuma Elijah le
Oya make we begin dey praise am eh

Oyege Yege Yege ah eh
Oyege Yege Yege ah eh
Oyege Yege Yege ah eh
Oyege Yege Yege ah eh
Oyigi Yege Yege ah eh
Oyege Yege Yege ah eh
Oyege Yege Yege ah eh
Oyege Yege Yege ah eh
4
Life no dey two make you live am well
Everyday you wake make you thank God oh
If no be God you for Don kaput oh
Igwe we dey praise your name
Plenty miracles every where

Goodness and mercy follow me oh
Onye amuma Elijah le
Oya make we begin dey praise am

Oyege Yege Yege ah eh
Oyege Yege Yege ah eh
Oyege Yege Yege ah eh
Oyege Yege Yege ah eh
Oyege Yege Yege ah eh
Oyege Yege Yege ah eh
Oyege Yege Yege ah eh
Oyege Yege Yege ah eh

Watch Frank Edwards Oyege video
Hottest Lyrics with Videos
9e7f0c9b3ef2bfc8a5dd8e51378a99ee

check amazon for Oyege mp3 download
these lyrics are submitted by mxm4
these lyrics are last corrected by Obi Uchenna Terrence on July 5, 2017
Record Label(s): 2016 Rocktown Records
Official lyrics by

Rate Oyege by Frank Edwards (current rating: 7.50)
12345678910
Meaning to "Oyege" song lyrics
captcha
Characters count : / 50
Latest Posts