play youtube video
Kele Ya
Frank Edwards

FRANK EDWARDS


Kele Ya Lyrics

Rich boy ee!!
Nothing do me! Ee!!
It's your one and only! Ee!!
Frank Edwards!!, uuu! Yeee!
Rock town In the building
One thing for sure, You no fit pull me down
Cause I've been lifted higher
God dey my side, i no fit fall for ground
Yes i've been lifted
Dare not touch, am the apple of God's eye
Nothing do me and nothing wey fit do me
Fly like an eagle, roar like a lion
Na baba God do am
Wetin we go do now to praise Him
KELE YA, KELE YA, KELE YA
oh oh oh oh!
KELE YA, KELE YA, KELE YA
ome mma!With you i no dey fear anything at all
With you i no dey shake, i no dey tremble.
One thing for sure
I no go let you go
Not if im be say
You dey blow my mind
Bright lights everywhere
You dey make me shine
You dey make me fine
And everybody knooows!
Fly like an eagle, Na baba God do am
Wetin we go do not to praise Him
KELE YA, KELE YA, KELE YA
oh! Oh! Oh! Oh!
KELE YA, KELE YA, KELE YA
ome mma x4
Rock town in the building
Rich boy, am a rock star

Watch Frank Edwards Kele Ya video
Hottest Lyrics with Videos
8040af01e6894be01de4fb16054516ac

check amazon for Kele Ya mp3 download
these lyrics are submitted by mxm4
Songwriter(s): Frank Edwards
Record Label(s): 2011 Tjoe Records
Official lyrics by

Rate Kele Ya by Frank Edwards (current rating: 7)
12345678910
Meaning to "Kele Ya" song lyrics
captcha
Characters count : / 50
Latest Posts