DREMO

- Pepper Lyrics / with translations

Pepper lyrics English translation
Letra de Pepper en traducción al Español
Paroles de Pepper traduction Française
Letra de Pepper tradução Portuguesa
Pepper songtexte Deutsche Übersetzung
Testo di Pepper tradotto in Italiano
Pepperの歌詞 日本語訳
Pepper şarkı sözleri Türkçe çeviri
Текст песни Pepper на русском языке.
Tekst piosenki Pepper po polsku
Pepper 가사 한국어 번역
Pepper-tekst Norsk oversettelse
Lirik Pepper terjemahan bahasa Indonesia
Pepper गाने के बोल का हिंदी अनुवाद
Pepper songtekst Nederlandse vertaling
Στίχοι Pepper Ελληνική μετάφραση
Pepper-texten till Svensk översättning
เนื้อเพลง Pepper คำแปลภาษาไทย
كلمات أغنية Pepper مترجمة إلى اللغة العربية
Pepper歌詞中文翻譯
You're talking a rubbish, nkan to ba wu anybody
Rapper wey dey sing song
Codename!
Dremo drizzy yeah, yeah, give dem...

I spend the money careless, okayy
People come dey jealous, jealousy, jealousy
Even my enemies dey gum body oh
Coz na money wey dey stop nonsense oh

Let them do the talking, talking talk
While i put the work in, working work
Melo ni won, mi o gbo nkan to n so
Guys know say i be the omo to n so
While I'm making the money
You make the loudest noise, make the loudest noise

If you try me, i will show you pepper
Show you pepper, me i go lock you up, call the popo, call the popo
Pikin wey no want him mama rest, him sef he no go rest
So if you try me, i will show you pepper, show you pepper

Dem surround you cause you successful
They come around you cause dem dey find something
And if you tell them "NO", you be bad person
But as i be goal getter, me I'm balling on them regardless
Let them do the talking, talking talk
While i put the work in, working work
Melo ni won, mi o gbo nkan to n so
Guys know say i be the omo to n so
While I'm making the money
You make the loudest noise, make the loudest noise If you try me, i will show you pepper
Show you pepper, me i go lock you up, call the popo, call the popo
Pikin wey no want him mama rest, him sef he no go rest
So if you try me, i will show you pepper, show you pepper
If you try me, i will show you pepper

Show you pepper, me i go lock you up, call the popo, call the popo
Pikin wey no want him mama rest, him sef he no go rest
So if you try me, i will show you pepper, show you pepper
Ewo won, ewo won, bi won shey wo wa
Fun won tan, fun won tan, fi wonwe'kan...
Okayy, o por yeah, yeah
Ayaya
Kema lo fi ikan we'kan

Watch Dremo Pepper video

Facts about Pepper

✔️

Who wrote Pepper lyrics?


Pepper is written and performed by Dremo.
✔️

When was Pepper released?


It is first released on April 17, 2020 as part of Dremo's album "Codename, Vol. 2" which includes 12 tracks in total. This song is the 2nd track on this album.
✔️

Which genre is Pepper?


Pepper falls under the genre Afrobeats.
✔️

How long is the song Pepper?


Pepper song length is 3 minutes and 14 seconds.
Hottest Lyrics with Videos
a96065e78daba6b6a087d4a8c22dbc6f
these lyrics are submitted by itunes3
Songwriter(s): Dremo
Record Label(s): 2020 Davido Music Worldwide
Official lyrics by
Rate Pepper by Dremo (current rating: 7.39)
12345678910

Meaning to "Pepper" song lyrics

captcha
Characters count : / 50
play youtube video
Pepper
Dremo
Pepper video
Latest Posts