DAVIDO


Jowo Lyrics

My baby jo, jo
Jo, jowo
My baby jo, jowo
My baby jo, jowo
Jowo

One time, three(3) gbosa for the person wey born you
I never want to try lose you, try to no [?]
I no fi tired for your matter, lai lai say I no do
Suddenly man, I calm down, man down for only you, yeah

Many, many man they try to whine you
I no really mind they just they whiney
Many, many gyal they try to whine me
Baby no go whine, dem just be whiney
Many, many man they try to whine you
I no really mind they just they whiney
Many, many gyal they try to whine me
Baby no go whine, dem just be whiney

So me say jo, jowo
Look into my eyes, oh baby, jowo
Will you be my wife? Oh baby, jowo
Baby, oh ya raga, raga, raga for me
Jo, jowo
Look into my eyes, oh baby, jowo
Will you be my wife? Oh baby, jowo
Baby, oh

Jo, jowo
My baby jo, jowo
My baby jo, jowo
Jowo

Amina, zomana
And so me go, chasin' me now
It be like you be my destiny, nah
This kind of love e no dey similar
Amina, mutu miya
Mo la e go, go temila
No-no, no, me, ori kakirimo
Su momi girl, baby speak to me now

Many, many man they try to whine you
I no really mind they just they whiney
Many, many gyal they try to whine me
Baby no go whine, dem just be whiney
Many, many man they try to whine you
I no really mind they just they whiney
Many, many gyal they try to whine me
Baby no go whine, dem just be whiney

So me say jo, jowo
Look into my eyes, oh baby, jowo
Will you be my wife? Oh baby, jowo
Baby, oh ya raga, raga, raga for me
Jo, jowo
Look into my eyes, oh baby, jowo
Will you be my wife? Oh baby, jowo
Baby, oh ya raga, raga, raga for me

Jo, jowo
My baby jo, jowo
My baby jo, jowo
Jowo

Jo, jowo
My baby jo, jowo
My baby jo, jowo
Jowo
([?] Boy, take it easy on the beat)

Watch Davido Jowo video
Hottest Lyrics with Videos
88b2c1c0e4f11946290e3ed4bffb3f4e

check amazon for Jowo mp3 download
these lyrics are submitted by GGEN1
Record Label(s): 2020 Davido Worldwide Entertainment Limited under exclusive licence to Sony Music Entertainment UK Limited
Official lyrics by

Rate Jowo by Davido (current rating: 7.40)
12345678910
Meaning to "Jowo" song lyrics
captcha
Characters count : / 50
Latest Posts