DAVIDO

- Anything Lyrics / with translations

Anything lyrics English translation
Letra de Anything en traducción al Español
Paroles de Anything traduction Française
Letra de Anything tradução Portuguesa
Anything songtexte Deutsche Übersetzung
Testo di Anything tradotto in Italiano
Anythingの歌詞 日本語訳
Anything şarkı sözleri Türkçe çeviri
Текст песни Anything на русском языке.
Tekst piosenki Anything po polsku
Anything 가사 한국어 번역
Anything-tekst Norsk oversettelse
Lirik Anything terjemahan bahasa Indonesia
Anything गाने के बोल का हिंदी अनुवाद
Anything songtekst Nederlandse vertaling
Στίχοι Anything Ελληνική μετάφραση
Anything-texten till Svensk översättning
เนื้อเพลง Anything คำแปลภาษาไทย
كلمات أغنية Anything مترجمة إلى اللغة العربية
Anything歌詞中文翻譯
[Intro]
(Grey)
(Louddaaa)

[Verse 1]
People talk, people talk, but nobody fit fill my position
But as I be David for this one, who born Goliath wey dey micrimo?
Gats, go hard or go home, I don reach your goal post
I stand on my ten toes, dem no fit stain my yellow
You can't catch me sleeping, on God
[Pre-Chorus]
Why me go lay low? (Low) When I get many people for my pay-roll
Ah, one billi' one day, o sa mọ Oluwa lo n ṣe
Make dem leave bad dream for Pharaoh, bottle of Martel ah, feeyan
No get time to sleep, leave pressure for the weak

[Chorus]
No go stop (No go)
Know I put my life on this P so long (P so long)
And as I dey I fit conquer anything, anything
Anything, anything
No go stop (No go stop)
Know I put my lifе on this P so long (P so long)
And as I dey I fit conquer anything, anything
Anything, anything

[Verse 2]
Emi stubborn, emi Lion, Iginla, igi-iroko, еmi gan-an gan-an
I still get love for Edikangikong, diferrent girls on my phone, but I steady lock up
Balling na normal thing, and I been don blow by seventeen
But I no dey gree for nobody, I dey hawk my music jẹjẹly, ajeh

[Pre-Chorus]
Why me go lay low? (Low) When I get many people for my pay-roll
Ah, one billi' one day, o sa mọ Oluwa lo n ṣe
Make dem leave bad dream for Pharaoh, bottle of Martel ah, feeyan
No get time to sleep, leave pressure for the weak
[Chorus]
No go stop (No go)
Know I put my life on this P so long (P so long)
And as I dey I fit conquer anything, anything (Anything, anything)
Anything, anything (Anything, anything)
No go stop (No go stop)
Know I put my life on this P so long (P so long)
And as I dey I fit conquer anything, anything
Anything, anything

[Outro]
Emi stubborn, emi Lion, Iginla, igi-iroko, emi gan-an gan-an
I still get love for Edikangikong, diferrent girls on my phone, but I steady lock up
Balling na normal thing, and I been don blow by seventeen

Watch Davido Anything video

Facts about Anything

✔️

When was Anything released?

Anything is first released in 2024 as part of Davido's album "5ive" which includes 17 tracks in total. This song is the 1st track on this album.
✔️

Which genre is Anything?

Anything falls under the genres R&B, Soul.
✔️

How long is the song Anything?

Anything song length is 3 minutes and 02 seconds.
Hottest Lyrics with Videos
12e5f9472bbd2a27673817ceee879c36
these lyrics are submitted by gsba3
Record Label(s): 2024 Davido Music Worldwide Limited under exclusive licence to Sony Music Entertainment UK Limited
Official lyrics by
Rate Anything by Davido (current rating: 7.87)
12345678910

Meaning to "Anything" song lyrics

captcha
Characters count : / 50
play youtube video
Anything
Davido
Latest Posts