play youtube video
Something Sweet
Buju
Something Sweet video

BUJU

- Something Sweet Lyrics

[Verse 1]
Something sweet
Something sweet for my system
You know me I go give dem shade
You no know me since back then?
You can ask your friends
Cause If e sweet, nah good vibes I go give them
You know they cannot pretend shade
When it hits you feel no pain
You can ask your friends
Something sweet
Something sweet for my system
You know me I go give dem shade
You no know me since back then?
You can ask your friends
Cause If e sweet , nah good vibes I go give them
You know they cannot pretend
When it hits you feel no pain
You can ask your friеnds

[Chorus]
O baby shey you cover me?
Na bеfore money go dey shower me
Me I no fit treat you like my property
Put a claim on me, when I fit to know that I got somebody
Shey you cover me?
Na before money go dey shower me
Me I no fit treat you like my property
Put a claim on me, when I fit to know that I got somebody
[Verse 2]
Emi okurin meta
Sho ma komije like say me I be suya
Would you tell me things wey go sweet me like sugar
Make I do you nice and you go do me properly
Emi okurin meta
Sho ma komije like say me I be suya
Would you tell me things wey go sweet me like sugar
Make I do you nice and you go do me properly
Okurin meta
Sho ma komije like say me I be suya
Would you tell me things wey go sweet me like sugar
Make I do you nice and you go do me properly

[Chorus]
O baby shey you cover me
Na before money go dey shower me
Me I no fit treat you like my property
Put a claim on me, when I fit to know that I got somebody
Shey you cover me?
Na before money go dey shower me
Me I no fit treat you like my property
Put a claim on me, when I fit to know that I got somebody

Watch Buju Something Sweet video

Facts about Something Sweet

✔️

Who wrote Something Sweet lyrics?


Something Sweet is written and performed by Buju.
✔️

When was Something Sweet released?


It is first released on October 27, 2021 as part of Buju's album "Sorry I'm Late" which includes 7 tracks in total. This song is the 3rd track on this album.
✔️

Which genre is Something Sweet?


Something Sweet falls under the genre African.
✔️

How long is the song Something Sweet?


Something Sweet song length is 2 minutes and 31 seconds.
Hottest Lyrics with Videos
b6da66eda39b6d3d296588c60d55444d

check amazon for Something Sweet mp3 download
these lyrics are submitted by MXM3
Songwriter(s): Buju
Record Label(s): 2021 T Y E EMPIRE
Official lyrics by

Rate Something Sweet by Buju (current rating: 7.70)
12345678910

Meaning to "Something Sweet" song lyrics

captcha
Characters count : / 50
Latest Posts