BOY SPYCE

- Folake Lyrics / with translations

Folake lyrics English translation
Letra de Folake en traducción al Español
Paroles de Folake traduction Française
Letra de Folake tradução Portuguesa
Folake songtexte Deutsche Übersetzung
Testo di Folake tradotto in Italiano
Folakeの歌詞 日本語訳
Folake şarkı sözleri Türkçe çeviri
Текст песни Folake на русском языке.
Tekst piosenki Folake po polsku
Folake 가사 한국어 번역
Folake-tekst Norsk oversettelse
Lirik Folake terjemahan bahasa Indonesia
Folake गाने के बोल का हिंदी अनुवाद
Folake songtekst Nederlandse vertaling
Στίχοι Folake Ελληνική μετάφραση
Folake-texten till Svensk översättning
เนื้อเพลง Folake คำแปลภาษาไทย
كلمات أغنية Folake مترجمة إلى اللغة العربية
Folake歌詞中文翻譯
[Intro]
Cinemato
Snap mi fine cinemato
Illuminate
Nile, Niger, Senegal, Congo
Scatter my dada, Medulla bololo
I go suck your ponmo
Make you do nono

[Chorus]
Folake don pompous
She don dey drive Brabus, so
She no dey talk to us again
She no dey come campus again
Dem say she go do runs
And her hippopo don tamus
And her kinni dey cause virus, ewee
They just dey talk jargons
'Cause na she wey dey make my heart beat
Parara rara rara rara
Na she make my heart beat
Parara rara rara rara
Na she make my hеart beat
Parara rara rara rara
Na she make my hеart beat
Parara rara rara rara
[Verse]
Automatic
You're romantic
Aromatic
Acrobatic
Problematic
Come drive in my 4matic
Be like magic
Diplomatic
Cinematic
Golibe shey you know say
You and I will live as one
So make you no dey do as askor
She burst my opolo
I don dey soko

[Chorus]
Folake don pompous
She don dey drive Brabus, so
She no dey talk to us again
She no dey come campus again
Dem say she go do runs
And her hippopo don tamus
And her kinni dey cause virus, ewee
They just dey talk jargons
'Cause na she wey dey make my heart beat
Parara rara rara rara
Na she make my heart beat
Parara rara rara rara
Na she make my heart beat
Parara rara rara rara
Na she make my heart beat
Parara rara rara rara
[Bridge]
Iwo nikan ni mo fę fę
Iwo nikan ni mo fę fę
Mi o le ta ę bi tętę
Mi o le ta ę bi tętę

[Outro]
Nile, Niger, Senegal, Congo
Scatter my dada, Medulla bololo
I go suck your ponmo
Make you do nono
Baby you go rogo
Illuminate
Snap mi fine cinemato

Watch Boy Spyce Folake video

Facts about Folake

✔️

Who wrote Folake lyrics?


Folake is written by Ayomikun Emmanuel Aro, Kelly Gideon Emmanuel, Ugbekile David Osemeke.
✔️

When was Folake released?


It is first released on January 25, 2023.
✔️

Which genre is Folake?


Folake falls under the genre Worldwide.
Hottest Lyrics with Videos
18c488aeba9d100a35785ab38d47364a
these lyrics are submitted by SHAZ3
Songwriter(s): Ayomikun Emmanuel Aro, Kelly Gideon Emmanuel, Ugbekile David Osemeke
Record Label(s): 2023 Mavin Global Holdings
Official lyrics by
Rate Folake by Boy Spyce (current rating: 6.50)
12345678910

Meaning to "Folake" song lyrics

captcha
Characters count : / 50
play youtube video
Folake
Boy Spyce
Official page Folake video
Latest Posts