BEYONCE

- Ja Ara E Lyrics / with translations

Ja Ara E lyrics English translation
Letra de Ja Ara E en traducción al Español
Paroles de Ja Ara E traduction Française
Letra de Ja Ara E tradução Portuguesa
Ja Ara E songtexte Deutsche Übersetzung
Testo di Ja Ara E tradotto in Italiano
Ja Ara Eの歌詞 日本語訳
Ja Ara E şarkı sözleri Türkçe çeviri
Текст песни Ja Ara E на русском языке.
Tekst piosenki Ja Ara E po polsku
Ja Ara E 가사 한국어 번역
Ja Ara E-tekst Norsk oversettelse
Lirik Ja Ara E terjemahan bahasa Indonesia
Ja Ara E गाने के बोल का हिंदी अनुवाद
Ja Ara E songtekst Nederlandse vertaling
Στίχοι Ja Ara E Ελληνική μετάφραση
Ja Ara E-texten till Svensk översättning
เนื้อเพลง Ja Ara E คำแปลภาษาไทย
كلمات أغنية Ja Ara E مترجمة إلى اللغة العربية
Ja Ara E歌詞中文翻譯
[Intro]
(Eheeeeeeeeeeeeeee)
Ko juba, ko juba
(Eheeeeeeeeeeeeeee)
Ko juba, ko juba
(Ahhhhhhhhhhhhhhh)
Ko juba, ko juba
(Eheeeeeeeeeeeee, ahhhhhhhhhhhhh)

[Verse 1]
Your body go rest o
Papa tell pikin o
Your body go rest o
Your body go rest o
Your tongue go confess o
Your headi go correct o
You no go forgeti o
Shey, you get the concept

[Chorus]
Dem no dey tell person (ja ara, ja ara)
You go learn your own lesson (ja ara, ja ara)
Everybody keep on searching (ja ara, ja ara)
For miraculous blessings (ja ara, ja ara, ja ara)
You go bow for Lagos oh (ja ara)
If you no know yourself you go lost oh (ja ara, ja ara)
If you get money you be bros oh (ja ara, ja ara)
Omo nobody holy no apostle (ja ara, ja ara)

[Verse 2]
Your body go rest oh (kuro nbe)
Papa tell pikin o (eh, eh)
Your body go rest o
Your body go rest o
Your tongue go confess o
Your headi go correct o
You no go forget o
Shey, you get the concept

Dem go tell you
Watch out when you go
Watch out 'pon the road
Watch out for dem hyenas
Watch out when you go
Watch out 'pon the road
Watch out

Look around in all the places you go to
Stand your ground and stay solid like Ogun
Watch your back and just do what you supposed to
Take care of family and people you're close to

[Chorus]
Dem no dey tell person (ja ara, ja ara)
You go learn your own lesson (ja ara, ja ara)
Everybody keep on searching (ja ara, ja ara)
For miraculous blessings (ja ara, ja ara, ja ara)
You go bow for Lagos oh (ja ara)
If you no know yourself you go lost oh (ja ara, ja ara)
If you get money you be bros oh (ja ara, ja ara)
Omo nobody holy no apostle (ja ara, ja ara, ja ara)

Your body go rest oh (kuro nbe)
Papa tell pikin o
Your body go rest o
Your body go rest o
Your tongue go confess o
Your headi go correct o
You no go forget o
Shey, you get the concept

Dem go tell you
Watch out when you go
Watch out 'pon the road
Watch out for dem hyenas
Watch out when you go
Watch out 'pon the road
Watch out

Dem go tell you
Watch out when you go
Watch out 'pon the road
Watch out for dem hyenas
Watch out when you go
Watch out 'pon the road
Watch out

[Outro]
(Eheeeeeeeeeeeeeee)
Ko juba, ko juba
(Eheeeeeeeeeeeeeee)
Ko juba, ko juba
(Ahhhhhhhhhhhhhhh)
Ko juba, ko juba
(Eheeeeeeeeeeeee, ahhhhhhhhhhhhh)

Watch Beyonce Ja Ara E video

Facts about Ja Ara E

✔️

Who wrote Ja Ara E lyrics?


Ja Ara E is written by Beyoncé, p2j, burna Boy.
✔️

When was Ja Ara E released?


It is first released on July 19, 2019 as part of Beyonce's album "The Lion King: The Gift" which includes 27 tracks in total. This song is the 7th track on this album.
✔️

Which genre is Ja Ara E?


Ja Ara E falls under the genres Hip-Hop, Rap.
✔️

How long is the song Ja Ara E?


Ja Ara E song length is 3 minutes and 10 seconds.
Hottest Lyrics with Videos
16b41b2ceeed7ac74221f1793fcf933f
these lyrics are submitted by gsba3
Songwriter(s): Beyonc, P2J, Burna Boy
Record Label(s): Compilation (P) 2019 Parkwood Entertainment LLC, under exclusive license to Columbia Records, a Division of Sony Music Entertainment
Official lyrics by
Rate Ja Ara E by Beyonce (current rating: 7.50)
12345678910

Meaning to "Ja Ara E" song lyrics

captcha
Characters count : / 50
Latest Posts