BELLA SHMURDA

- No Other Lyrics

[Chorus: Bella Shmurda]
I only want you, no other no other girl say no other
No other girl just my mother (ayayaya)
I only want you, no other no other girl say no other
No other girl just my mother just mother

[Post-Chorus: Bella Shmurda]
Oya ripim pom pom ripim pom pom baby
Oya odi dan dan odi dan dan baby (ayayaa)
Oya rapa npan pa you can fit to rapa npan pa (ayayaa)
Oya ripim pom pom ripim pom pom baby
Oya odi dan dan odi dan dan baby (ayayaa)
Oya rapa npan pa you can fit to rapa npan pa (ayayaa)
[Verse: Victony]
Wetin you want? Shey na silver or gold
You never see millions unfold o
I no be small boy, I no be watagiri
I no dey wear slippers dunlop
Even mia khalifa I unfollow
If I look another one Apollo
Abeg make you release am
Mama yo oo mama yo oo

[Bridge: Bella Shmurda]
Likkle tsunami, forget about mummy, I can be your daddy and I can be your nanny
Likkle tsunami, forget about mummy, I can be your daddy and I can be your nanny

[Chorus: Bella Shmurda]
I only want you, no other no other girl say no other
No other girl just my mother (ayayaya)
I only want you, no othеr no other girl say no other
No other girl just my mothеr just mother

[Outro: Bella Shmurda]
Shebi na the love I dey see for your eyes
I dey look, I dey smile, e dey make me dey like to dey dey your side
I want to dey your side
Shebi na the love I dey see for your eyes
I dey look, I dey smile, e dey make me dey like to dey dey your side
I want to dey your side
Oya ripim pom pom ripim pom pom baby
Oya odi dan dan odi dan dan baby (ayayaa)
Oya rapa npan pa you can fit to rapa npan pa (ayayaa)
Oya ripim pom pom ripim pom pom baby
Oya odi dan dan odi dan dan baby (ayayaa)
Oya rapa npan pa you can fit to rapa npan pa (ayayaa)

Watch Bella Shmurda No Other video
Hottest Lyrics with Videos
9d542d822c8df1f55ceae6433f3360a8

check amazon for No Other mp3 download
these lyrics are submitted by gsba3

Official lyrics by

Rate No Other by Bella Shmurda (current rating: N/A)
12345678910

Meaning to "No Other" song lyrics

captcha
Characters count : / 50
play youtube video
No Other
Bella Shmurda
Latest Posts