BELLA SHMURDA

- In Charge Lyrics

I still dey fresh like I'm Wizzy
I'm still free-styling like I'm Dandizzy
I still dey dance like I'm Daddy Showkey (like Daddy Showkey)
O zagadat, life e no easy
Some still dey press looking for sisi
I fit no pick, abeg I'm busy (abeg I'm busy)
Ay, I'm still in charge, I be their daddy
I'm getting funds, I'm getting money
Your favorite singer no fit to pami (no fit to pami)

Bella ti de, eh eh o ah
Eh eh o ah
Eh eh o ah ah
I'm back again, eh eh o ah
Eh eh o ah
Eh eh o ah ah

I don't care what you say, mio le pariwo
Otilo omo e don go
Alert wole, omo e don show
I don't care what you say, mio le pariwo
Otilo omo e don go
Alert wole, omo e don show
I'm still in charge, I be their daddy
They fit just try, won le woju mi
I still come fine, won ni mo funny ah
Oluwa lon shomi
Some people hating, some people love me
For no reason, my people jo si
They getting starting, them no get ending
They no fit end it
O zagadat, life e no easy
Some still dey press looking for sisi
I fit no pick, abeg I'm busy (abeg I'm busy)
I never talk, dem don dey feel me
Some people dey wasting won bimi
Yawa don gas, dem no fit see me (dem no fit see me)

Bella ti de, eh eh o ah
Eh eh o ah
Eh eh o ah ah
I'm back again, eh eh o ah
Eh eh o ah
Eh eh o ah ah

I don't care what you say, mio le pariwo
Otilo omo e don go
Alert wole, omo e don show
I don't care what you say, mio le pariwo
Otilo omo e don go
Alert wole, omo e don show

Watch Bella Shmurda In Charge video
Hottest Lyrics with Videos
7f1993bf86730325b72f82556abe019c

check amazon for In Charge mp3 download
these lyrics are submitted by gsba3

Official lyrics by

Rate In Charge by Bella Shmurda (current rating: 7.79)
12345678910

Meaning to "In Charge" song lyrics

captcha
Characters count : / 50
Latest Posts