BELLA SHMURDA

- Holy Jah Lyrics

[Intro]
Uh-mm, ya-ya-ya, ya-ya
Ah-ya-ya, fine boy, Bella, aya
Aya-ya

[Verse 1]
Happiness, happiness, happiness is all I need (mm-mm)
I no want stress, no worry (mm-mm)
We all out here surviving (mm-mm)
Evidence, many vex, nitori economy (mm-mm)
Dem go whine you, no panic (mm-mm)
Whoa-whoa-whoa, yeah-yeah
[Pre-Chorus]
Motivation or no motivation, the para dey body
Switching my lanes with no indicator
Make dem no spoil something (whoa-whoa-whoa)
Cool my body pẹlu medication, I no dey see person
Tori cana dey for me

[Chorus]
Holy Jah
Holy Jah wey know tomorrow, Holy Jah
K'anu rẹ follow me ṣa
Holy Jah, ah-ah
Holy Jah wey see tomorrow, gbe mi ga
F'ina rẹ cover me, ah

[Post-Chorus]
Happiness, happiness, happiness is all I need (mm-mm)
I no want stress, no worry (mm-mm)
We all out here surviving (mm-mm)
Evidencе, many vex, nitori economy
Dem go whinе you, no panic
Whoa-whoa-whoa, yeah-yeah

[Verse 2]
Go shawty-shawty, go loco-loco
Dance to the gbẹdu, porogodo
Wetin you dey find for Sokoto
Ọmọ, e fit dey your ṣokoto
Issa lonely road, many don lose hope
Person no fit know
When e go reach your turn, ooh-whoa-whoa, yeah
[Pre-Chorus]
Motivation or no motivation, the para dey body
Switching my lanes with no indicator
Make dem no spoil something
Cool my body pẹlu medication, I no dey see person
Tori cana dey for me

[Chorus]
Holy Jah
Holy Jah wey know tomorrow, Holy Jah
K'anu rẹ follow me ṣa
Holy Jah, ah-ah
Holy Jah wey see tomorrow, gbe mi ga
F'ina rẹ cover me, ah

[Refrain]
Happiness, happiness, happiness is all I need (mm-mm)
I no want stress, no worry (mm-mm)
We all out here surviving (mm-mm)
Evidence, many vex, nitori economy (mm-mm)
Dem go whine you, no panic (mm-mm)
Whoa-whoa-whoa, yeah-yeah

Watch Bella Shmurda Holy Jah video
Hottest Lyrics with Videos
260c8b0e87cab37c0428bd4ba1ab066d

check amazon for Holy Jah mp3 download
these lyrics are submitted by itunes3

Official lyrics by

Rate Holy Jah by Bella Shmurda (current rating: N/A)
12345678910

Meaning to "Holy Jah" song lyrics

captcha
Characters count : / 50
play youtube video
Holy Jah
Bella Shmurda
Latest Posts