BAYANNI

- Family Lyrics / with translations

Family lyrics English translation
Letra de Family en traducción al Español
Paroles de Family traduction Française
Letra de Family tradução Portuguesa
Family songtexte Deutsche Übersetzung
Testo di Family tradotto in Italiano
Familyの歌詞 日本語訳
Family şarkı sözleri Türkçe çeviri
Текст песни Family на русском языке.
Tekst piosenki Family po polsku
Family 가사 한국어 번역
Family-tekst Norsk oversettelse
Lirik Family terjemahan bahasa Indonesia
Family गाने के बोल का हिंदी अनुवाद
Family songtekst Nederlandse vertaling
Στίχοι Family Ελληνική μετάφραση
Family-texten till Svensk översättning
เนื้อเพลง Family คำแปลภาษาไทย
كلمات أغنية Family مترجمة إلى اللغة العربية
Family歌詞中文翻譯
[Intro]
Oluwafemi, mo mọ daju pe, ninu irin ajo si'bi giga, awon ota le'gbogun ti ọ, sugbon iwo ma bęru, ko si nkan tio se ę

[Verse 1]
Steady hustle I no dey rest oh
Me I no get many friends oh
Tori pe won o ko mi be o ah (Oh, ah)
Just another boy from the ghetto
I be looking for daily bread oh
So fun won mi o gbo'holiday oh, ah, ye
[Chorus]
So I carry my family for head oh
If them never chop, I must double hustle, ye
Carry my family for head
If I go dey sleep, shebi na me don fumble o
Ye, ye, ye

[Post-Chorus]
Emi nimomọ bo se n se mi
Emi nimomọ bo se n se mi oh
Emi nimomọ bo se n se mi, ye, ye, yе
Emi nimomọ bo se n se mi
Emi nimomọ bo se n sе mi oh
Emi nimomọ bo se n se mi, ye
[Verse 2]
So if you see me for the road oh, no go lose guard am
My mind don go faraway, me I no fit shalaye
If you see me enter party, no go dey shout am
Gimme two bottles of moët, make my body balance ye, ye, ye, ye

[Pre-Chorus]
Emi nimomọ bo se n se mi
Emi nimomọ bo se n se mi oh
Emi nimomọ bo se n se mi, ye, ye, ye
Emi nimomọ bo se n se mi
Emi nimomọ bo se n se mi oh
Emi nimomọ bo se n se mi, ye
[Chorus]
Carry my family for head oh
If them never chop, I must double hustle, ye
Carry my family for head
If I go dey sleep, shebi na me don fumble oh

[Outro]
Call me bayanni
Hmm, bayanni

Watch Bayanni Family video

Facts about Family

✔️

When was Family released?


Family is first released on August 24, 2022 as part of Bayanni's album "Bayanni" which includes 4 tracks in total. This song is the opening track on this album.
✔️

Which genre is Family?


Family falls under the genre Worldwide.
✔️

How long is the song Family?


Family song length is 2 minutes and 23 seconds.
Hottest Lyrics with Videos
6727e8a4e94174703a33d628c995f1ba
these lyrics are submitted by itunes3
Record Label(s): 2022 Mavin Global Holdings
Official lyrics by
Rate Family by Bayanni (current rating: 7.91)
12345678910

Meaning to "Family" song lyrics

captcha
Characters count : / 50
play youtube video
Family
Bayanni
Ta Ta Ta Body
Latest Posts