play youtube video
Gratitude
Frank Edwards

FRANK EDWARDS


Gratitude Lyrics

When I call you
You dey answer
When you show up
Devil dey run away
When you stand tall, (...fill in please)
You no dey sleep sleep
You no dey sleep sleep
Thank you for the sun and the birds in air
I no fit count the blessings wey you give to me
Even when they run come them want to pull me down
You no dey sleep sleep
You no dey sleep sleep
No way

God no dey sleep
And not dead
Kilomofeso laye mi o
Wetin I go give to you, Baba
O gini ka m ga emere gi
Alagbari eda
Imela o

Rock town in the building yeah
You know say this how we do it now
Obidogo, obidogo

1, 2, 3, shut the devil out
1 by 1, God is taking over
You know what you see when you look into the mirror
I am the son of the lion from Zion
Shot in the air now
One shot for the lion of Judah
Another shot for God Almighty
Now, you no dey sleep sleep
You no dey sleep sleep
No way

Watch Frank Edwards Gratitude video
Hottest Lyrics with Videos
ae637ced48da71e901c5078f768add42

check amazon for Gratitude mp3 download
these lyrics are submitted by mxm4
Songwriter(s): KIRK ANDRE BENNETT, RORY EDWARD GILLIGAN, JANINE ELIZABETH CUNNINGHAM, DONALD ANTHONY DENNIS, COURTLAND EZEKIEL WHITE, FRANKLYN WAUL
Record Label(s): 2016 Rocktown Records
Official lyrics by

Rate Gratitude by Frank Edwards (current rating: 7.06)
12345678910
Meaning to "Gratitude" song lyrics
captcha
Characters count : / 50
Latest Posts