SLIM BURNA


I'm On Fire Lyrics

eh...yo

nanana..na..na

(Verse 1)
No be lie
The struggle I don see and the bad things wey I don see with my eyes
The pleasure and pain, all na part of life
Play them my tape, tell them to come inside

I'ma survivor

(Chorus)
Cuz I'm on fire (2x)

Cuz I'm on fire (4x)

(Verse 2)
Check see see
Oya give me canoe eh
Cuz I wan cross this water eh
Canoe eh
Cuz I wan cross this water eh

They wanna to stop me and I no fit die
Wanna hold my wings and I still de fly
I'm on fire (I'm on fire)
They wanna to stop me and I no fit die
Wanna hold my wings and I still de fly
Cuz I'm on fire (I'm on fire)

The girls dem gimme dutty wine
Baby girl u giving me that dutty dutty wine
Girl I wonder whether you don remove your spine
See I really wanna touch it and I want your behind

(Chorus)

(Verse 3)
I'm on fire, sey na me wey dey steal the show
See I'm on fire, sey na me wey dey steal the show
Them try to stop me I no gree
Them hold me, them no fit
So I dodge when I notice
Sey the bullets na for me
Them try to stop me I no gree
Them hold me, them no fit
So I dodge when I notice
Sey the bullets na for me aii

(Chorus)

Slim burna
(Laugh)

Them try to stop me I no gree
Them hold me, them no fit
So I dodge when I notice
Sey the bullets na for me
Them try to stop me I no gree
Them hold me, them no fit
So I dodge when I notice
Sey the bullets na for me

Watch Slim Burna Im On Fire video
Hottest Lyrics with Videos
895de7e898839c20aee9def8a1fce90d

check amazon for I'm On Fire mp3 download
these lyrics are submitted by AliceShed

Official lyrics by

Rate I'm On Fire by Slim Burna (current rating: 10)
12345678910
Meaning to "I'm On Fire" song lyrics
captcha
Characters count : / 50
Latest Posts