NNEKA


From Africa 4 U Lyrics

Plenty wahala, plenty dey gpeme
For the sake of our ignoranci oh weg et this pain for bele
See no be because dem no born you with silver spoon for mouthi oh,
Say u be ogpe
Make I tell my story oh
Make I tell you my story oh

[Chorus]
Africa, Nigeria from Warri to Abuja, Lagos States, Niger Delta
Oh my Africa you are so beautiful

Some dey sick, some dey well, some dey tatafo, some dey aproko
We dey call oghene, we dey call chineke
Wetin go save us from d pain wen we dey go through,
Africa no one else go save you but u, it is time to arise,
Take away your pride
It is time to arise yes

[Chorus]

[Bridge]
We are living in a world, self centered,
Making our own hell fire, all by ourselves
And then we start with eye service, to make one notice us
Can't we see, the way we lie to ourselves

Africa, Africa, Africa, Africa…
Come with me, arise, arise

Hottest Lyrics with Videos
cbf8fcb80ee5eb3e5a66560663953d7a

check amazon for From Africa 4 U mp3 download
these lyrics are submitted by itunes1
Record Label(s): 2008 Yo Mama s Recording Company A unit of SONY BMG MUSIC ENTERTAINMENT (GERMANY) GmbH
Official lyrics by

Rate From Africa 4 U by Nneka (current rating: 7.68)
12345678910
Meaning to "From Africa 4 U" song lyrics
captcha
Characters count : / 50
Latest Posts