play youtube video
Who Born You
Matthew Olugbemi
My Name Na Theoretical Christian
Who Born You video

MATTHEW OLUGBEMI


Who Born You Lyrics

Verse:
(S)tory, (S)tory o
I wan tell una(S)tory,
All: (S)tory, (S)tory
Open your ears, make you listen well well
All: (S)tory,(S)tory,

(S)tory, (S)tory o
I wan tell una (S)tory,
All: (S)tory, (S)tory
Open your eyes, make you shine am well well
All: (S)tory, (S)tory,

If lion born
All: Na lion he go born
If a rhino born
All: Na rhino he go born

If Southy born
All: Na Southy he go born
If Naija born
All: Na Naija he go born

Chorus:
Tell who born you, When you get born again
All: Baba God, Nkulunkulu
Who born you, when you are born of the Spirit
All: Baba God, Nkulunkulu
Who born you, when you are living by the word God
All: Baba God, Nkulunkulu
Who born you
All: Baba God, Nkulunkulu

Verse 2:
Britiko born britiko
Italo born italo
Latino born latino
Yankee born yankee
Since I don born again
I no be the same /2x
I no dey sick
All: no way
I no fit sick
All: no way
I no dey fail
All: no way
I no fit fail
All: no way
I no dey fear
All: no way
I no fit fear
All: no way
I no dey poor
All: no way
I no fit poor
All: no way

{Repeat chorus}
Bridge:
I'm a child of The King
I'm winning all the time
I'm a child of The King
I'm a born champion

Watch Matthew Olugbemi Who Born You video
Hottest Lyrics with Videos
04d630dde2c3256d0a601c9c3d407bd5

check amazon for Who Born You mp3 download
these lyrics are submitted by BURKUL4
Record Label(s): 2016 Matthew Olugbemi
Official lyrics by

Rate Who Born You by Matthew Olugbemi (current rating: 7.26)
12345678910
Meaning to "Who Born You" song lyrics
captcha
Characters count : / 50
Latest Posts