play youtube video
Sisi Maria
Maleek Berry

MALEEK BERRY


Sisi Maria Lyrics

Uhh
Bounce (Bounce)
Bounce eh, baby oh bounce
Bounce (Bounce)
Bounce oh, baby oh bounce
Berry pon this eh
Berry pon this eh...

Sisi Maria, she carry front from Bayelsa (Oh)
Sisi Ngozi, she carry back from Anambra
Imara mma eh, Imara mma oh
I for make you my lady
Imara mma eh, Imara mma oh
Yeah

Only you, only you baby
Afurum gi n'anya (Eh eh)
No be joke if I tell you your loving na fire (Yea o na na)
Give me chance, everyday I go love you taya (eh eh)
You too too sabi, your mama too too try

Eyea eh eh
Na so, na so
E be you wey I wan marry
Na so, na so
Na my pikin wey you go carry
Na so, na so
Omalicha let me love you, love you, love you
Forever love you, love you, love you my baby

Sisi Maria, she carry front from Bayelsa (oh)
Sisi Ngozi, she carry back from Anambra
Imara mma eh, Imara mma oh
I for make you my lady
Imara mma eh, Imara mma oh
Yeah

We go hammer, I go buy you plenty Diamond
Oluwa provide oh, I go dash you mansion (Mansion)
I pray for the day wey we go pull up in a Phantom
My number one, you my number one
If you no dey I no go function

Na so, na so
E be you wey I wan marry
Na so, na so
Na my pikin wey you go carry
Na so, na so
Omalicha let me love you, love you, love you
Forever love you, love you, love you my baby

Sisi Maria, she carry front from Bayelsa (oh)
Sisi Ngozi, she carry back from Anambra
Imara mma eh, Imara mma oh
I for make you my lady
Imara mma eh, Imara mma oh
Yeah

Sisi Maria, she carry front from Bayelsa (oh)
Sisi Ngozi, she carry back from Anambra
Imara mma eh, Imara mma oh
I for make you my lady
Imara mma eh, Imara mma oh
Yeah

Sisi Maria, she carry front from Bayelsa (oh)
Sisi Ngozi, she carry back from Anambra
Imara mma eh, Imara mma oh
I for make you my lady
Imara mma eh, Imara mma oh
Yeah

Watch Maleek Berry Sisi Maria video
Hottest Lyrics with Videos
1d54426eb902058e0f91a5e84e70a65d

check amazon for Sisi Maria mp3 download
these lyrics are submitted by itunes1
Songwriter(s): Maleek Berry
Record Label(s): 2017 Berry s Room
Official lyrics by

Rate Sisi Maria by Maleek Berry (current rating: 5.50)
12345678910
Meaning to "Sisi Maria" song lyrics
captcha
Characters count : / 50
Latest Posts